T£MmY_tØpe🫥🇳🇬🇬🇧
@Temitope37627
Followers
221
Following
1K
Media
82
Statuses
637
https://t.co/9H1Dui2o0n
Owo, Nigeria
Joined November 2024
If you are seeing this please bless this user with a follow 🙏🥱😩
5
2
17
If you like still Dey chop Suya, untill Aboki Poison you 😹
1
0
4
Only you chop your Gala and Lacasera finish for inside bus you come dey ask me where are we? We dey Jerusalem🙄
430
2K
15K
Nothing wey pesin no go see for this country 🤣🤣
8
8
44
I’m Starting NEO_LIFE on Monday maybe I’ll Probably have a NEW_LIFE🥺🥲🤲
0
0
1
And me self Came with Silver Spoon Oo🥱Nah the Doctor thief am for Hospital🥹🥲
0
0
1
TGFL❤️🩹
0
1
3
If you’re serious with your life you suppose don wake up by now 🕓
1
0
2
Good morning guys It's another day today I pray today brings nothing but joy 🤲🙏👌
2
3
9