Segun Roberts
@Segun_Roberts
Followers
153
Following
25K
Media
406
Statuses
5K
Lead Consultant, Xenon
Federal Capital Territory, Nig
Joined November 2018
ยก๐ ๐ฒ๐ฟ๐ฟ๐ ๐๐ต๐ฟ๐ถ๐๐๐บ๐ฎ๐, ๐ฐ๐๐น๐ฒ๐ฟ๐! ๐
131
1K
10K
ยก๐ ๐ฒ๐ฟ๐ฟ๐ ๐๐ต๐ฟ๐ถ๐๐๐บ๐ฎ๐, ๐ฐ๐๐น๐ฒ๐ฟ๐! ๐
111
450
5K
Many of us no dey bother to invest in any relationship. We no get any genuine friendship bcos we go just roll with everybody. When challenges come, you go look around & u no go see all dose plenty people wey u dey waka with. So look in ur cycle to see if u really have a friend
3
101
262
In life no dey claim who you are not bcos of public hailing or to impress people. If not when Kasala go burst, you fit no get the capacity to escape. Letโs live a simple life!
3
86
224
You see wetin God plan for you this week ehn, e plenty. If you think about am your body go shake bcos your mind no fit comprehend am. So go into this week like person wey dey expect the biggest blessings of their life and definitely you go testify. Happy New Week!
7
103
284
God dey with you, no lele. โค๏ธ๐ซถ๐ฟ
2
31
107
Na bcos of God na why we still dey alive today. No be bcos we sabi eat well or na we wise pass. Na him dey watch over us 24/7 & he no allow all d plans of the enemy to overcome us. So wetin we with give am except to say โBaba Eseโ thank u father. Na only him deserve our praise
5
113
275
Poverty sat you down yesterday but today, you no go see that poverty ever again. Bad days don over for you & better days don show! You dey march into season of surplus! Dey ready to adjust your lifestyle to your new level.
5
118
300
Because na your P-Man get the whole world, make dem know say na from am all your provision dey come. In the remaining days of the year, you no go lack anything because you go tap into the wealth of your good father. Return to this word in faith at every junction of your need.
10
116
303
Thank you, Captain @Ahmedmusa718 ๐ 111 caps ๐ฅ AFCON Champion โจ World Cup history-maker. Ahmed Musa bows out a Super Eagle forever ๐ฆ
139
1K
10K
That idea say wetin happen to you one time na the best thing wey fit ever happen to you, perish am! The promise of God to him children na say our light dey shine brighter and our life dey get better.
4
99
250
If you no sabi cook, especially if you be single pringle, we don create tutorial for you. Donโt mention o, youโre welcome. Just retweet so those concerned fit see am. ๐คฃ #StreetChurch
2
18
51
Too much of everything no good, you ghast sabi how to balance things up. Human nature no dey work well with extreme, balance na key. Because maggi dey make soup sweet no mean say make you pack am full pot or else you go dey risk your health.
5
122
292
My G, no give up, we dey closer than you think, we don almost cross the line. See all the strength wey these hard times don help us build, see the things wey we no know say we fit do, see as we overcome them. These things no go happen if life just soft all the way.
8
111
288
God sure! Anything wey he don talk no dey go back unfulfilled, na dis assurance we dey carry & even in the hardest times, we confident say God promise no go ever shake. Stay strong my G, hold that hope tight, you fit trust God to fulfill him part.
2
129
329
As a guy, you won marry but instead make you enter prayer room to seek the face of God about who to marry, you dey do permutation and combination. I laugh in 3d. If you no won marry wahala, you better ask God make in lead you to the right woman.
5
109
307
If you've seen these 3 movies and understood them, then you have the highest IQ in the world rn.
1
0
0
No postpone wetin u sopos rugged today for right time, one thing I know be say na God dey make time right but as for us, we ghast do our best. If God don give u the idea, ur duty na to work d details out. No wait till u don blow or till person give u 50Million before u kickoff!
2
114
289