STREAM UNAWARE
@Readwon_
Followers
795
Following
165
Media
106
Statuses
382
click to STREAM UNAWARE https://t.co/fkuYPaNJjl
Nigeria
Joined November 2022
Nothing is actually wrong na time and the right people never reach.
0
0
6
Plan B is your doubt in the main plan so ko need. I must be successful oluwa, dem don dey laugh me and it’s not even at my back. That ‘Kilofęshey’ energy, and I get you😒 I go de learn the rest of my lessons on the way, Damiloun abeg and help me to stay calm if e don sup🙏
2
1
15
It’s 5am again & I can’t sleep, I think say I calm before, now graveyards de jealous my silence, depression de ask consistency ‘what else?’ I just know say e go be, how and when? Kokanmi, make God run am as e dey run am for others, Make e sup this year make dem call am luck🙏
3
4
20
God please, help me to stay calm after the money and fame🧘♂️ Ma ję ko wo ori mi 🙏
1
1
8
Day 2 @ the OAU Fresher’s orientation program 😎 ‘Find My Way’ is very personal to me and I’m glad they felt the energy🙂 RealOnes, we’re just getting started. Big shout out to my team @whodemborn_records & @kingogunremifoundation Thank you Mc Fallop⚡️ Thank you OAU🧡
1
6
25
2
3
15
Stop B4 U Stop by Readwon is finally available on every platform. https://t.co/5OmRI3idf6 Click to enjoy good music 🧡 Together, let’s spread awareness against the abuse of drugs among youths in our society 🧡
2
2
6
0
0
5
0
2
2
No go kill yourself o my Padi. Stop B4 U Stop. 23/10/2025. @BBCWorld @WHO @UNICEF_Nigeria @ndlea_nigeria #drugabuse #awareness
1
5
23
0
1
2
Bro I trekked from that bridge to damiko, o kami lara gan that year but I know say he go don meet hein own too cos dem no dey whine me for free.
0
0
0
I carry bike for IFE one day, as we pass that oduduwa bridge, this guy stop say hein fuel finish & filling station no far, make i pls give am (my last 1k) to buy fuel, this one push bike small, jump on top, move. I no first understand till he look back de laugh me as e Dey go😂
2
0
1