乄Osas⸆⸉
@OsasDiv
Followers
2K
Following
400K
Media
705
Statuses
21K
Manchester United takes + Pain analysis ⚽ Sometimes funny. Mostly tired.
No Man’s Land
Joined November 2018
“Did I ask you to protect me” na wetin dem just tell one super hero for my front just now 😭😭😭
128
869
6K
At least one actually uses it
0
0
2
“Light no dey” buy solar na “Network no Dey” buy starlink na “Country no good” japa na You go think say na 2,500
252
4K
12K
Throughout Heaven and Earth, I Alone Am The Honored One
0
0
0
One of the best comment sections on a Tiktok that I've seen in ages.
355
2K
18K
JUJUTSU KAISEN Season 3 Finale. Thank you for watching! The Culling Game continues. The story moves to Season 4 "The Culling Game Part 2." Stay tuned for more updates. #JJK #jujutsukaisen #TOHOanimation
225
4K
37K
My animations on Jujutsu Kaisen S3 episode 12. Many thanks to Tsushigami-san for the opportunity, and to Nakanishi-san and Yamasaki-san their amazing corrections ! #jujutsukaisen #呪術廻戦
469
7K
50K
N97 per litre under Jonathan, Jonathan must go. N1400 per litre under Tinubu, on your mandate we shall stand. Okay oo.
389
6K
17K
😭😭this thing do me day before yesterday, the keg wey i carry don burst for neck, as aboki bike man dey enter porthole, na so the fuel dey leak for up, i tell am make he come hold the keg for back make i drive the bike, no waste my resources abeg
Omoh. The way I carry this 1.15 litre dawg 😭😭😭. E con wan de leak from the cap. I tell bike man to slow down shaa. Cos the way e de speed be like say e too de manage fuel 💔😭
378
779
5K
Thank you @BayoAdelabu @officialABAT @IBEDC_NG Myself and my wife don dey use walkie talkie as we no see light charge our phones Adupe o
688
3K
12K