Kachi
@OnuorahOny7890
Followers
116
Following
41K
Media
225
Statuses
557
Ronaldo fan, Davido fan and Real Madrid fan
New York City
Joined December 2023
I just dey find person wey go mistakenly fall my phone make E buy new one for me 🥹
0
0
2
If you never marry, to marry woman wey no be Ashawo now na grace of God
1
0
1
As I get older, I realize that the purest form of love is consideration. When someone thinks about how things would make you feel. It shows true respect and genuine feelings🫶🏾
0
1
8
Which other country I fit see true love apart from Nigeria? @instablog9ja
4
3
7
The first person wey God go punish na that INEC chairman wey call result for 2023 election
0
0
1
With wetin dey happen for Nigeria, I no sure say I go come back anytime soon🥹
0
0
2
Me wey dey sleep late at night and you think say I go cum on time
0
0
2
Country wey insecurity na normal thing una dey vex say e no qualify for world cup 😂
0
1
5
This life wey I dey live lately, the last person wey live am na Job for Bible 😔
1
0
5