OMAR👑
@Omaragain0
Followers
707
Following
3K
Media
905
Statuses
9K
This Adulthood no easy at all One week you go want die , one week you go one improve, another week you go want run mad 😡
0
0
0
The moment CarterEfe told me to date an Oracle and the spirit of Anthony Joshua entered me instantly...He couldn't believe his eye 😂 #Carterefe #CarterSister #MaryShy
2
1
5
You see that broke wey I tell you say I broke that day? Nah now i broke gon gon Shi shi no deh 😭
0
0
0
My babe wey go see her uncle since yesterday morning still never return up till now
1
0
2
I no sure say I go follow anybody shine teeth from now till next year again
0
0
0
My belle deh make noise Rich man pikin say wow 😮 make I do am again 😭
0
0
0
Jarvis posted herself with another man on her Instagram story. Someone please check up on Peller 🥹
3
4
13
I say good afternoon to everyone except my babe. You know what you did!
0
0
0
Hustler don reach Warri this morning, I go perform Labubu for my show today, make I sleep first. >>>> https://t.co/J9I7epn8LO
136
84
1K
Just a friend keh ! You wey I hear say you sabi knack Nah person refer you to me o
0
0
0