You Go Comot For House In The Morning, Just To Go Hustle For Wetin To Chop. SARS Go Stop You For Road, Dem Go Collect The Lil Money Wey You Get, Dem Go Lay Alligation For Your Head For Wetin You No Do, Before You Go Know You Don Dey Inside Prison Or Inside Grave 🙁
#SARSMUSTEND