@DailyPostNGR
Hungry ke😒,I tot u pple are living large and having ur best time serving the country,Omoh no hungry o,continue ur work plssss,shabi we dy fight for Una,u still no gree put head down,problem gbogbo yin niyen🙄
@Iamqueenadebis1
@mister_ade5
30k for Wetin😂😂😂😂😂 attachment na 1800 madam, she go use two big one, and dy go make am 5k, Buh if she wan go big salon , let say 10k….so Wetin concern 30k???? Why una dy lie😂😂😂😂
Man wey go marry me go enjoy☺️😊I’m not a troublemaker,I talk less eat more,I’m caring and nice too🤗I’m a football lover,so no time to trouble him,lucky bastard 😂😂😂😂Buh plssssss give me food🥵
Omoh,5k is small??? Buh some of u in real life they beg for data😂😂😂😂me wey say if u give me 5k now,I go start new life🤣🤣🤣🤣where Una dy see this money now??????
This boy I asked to come teach me something on my laptop,only for me to call him now and he’s telling me to send funds for tfair,person wey say na 5min waka to my house😭🤣😂why are pple like this????
@CRawkeen
I don’t see anything wrong in finishing the food in the plate o,cos the last time I did that,my date got angry and asked why I wasted his money😂not like I couldn’t finish it up,buh I was okay with the little I ate already,so not all men think that way......
@Naija_PR
Seee I’m not asking u not to dance, just wait make me and my husband reach where we go sit, no come dy shake yansh infront of my husband abeg😂😂😂😂
Another jummah in the holy month,may Our secret prayers be answered,May Almighty Allah forgive us all our sins,knowingly and unknowingly,Jumah Mubarak y’all 🙏🏼🤲🏻
Lol,you saw me walking my own jeje,u wey dy inside car dy drive called me “fine girl,how are you” bcos I no answer,next thing,he started insulting me😂😂😂I no even talk much I just shouted kidnapper,Egbami o😂😂😂wareey zoomed off,u for stay now….
Told my lil sis I would get her a gift for her birthday which is coming up soon,this girl said no don’t send me gift o,send me money😂😂😂😂😂shishi I no go send,wat kinda disrespect is that one,no be u go tell me Wetin I go give u na😂😂😂😂
All this yahoo guys no even allow these innocent boiz enjoy their babe,more like getting them expensive things,wat some innocent guys can’t afford on one sitting,This life no just balance🤦🏻♀️