IJLB Collection✳️
@Mayor_of_KayDee
Followers
269
Following
38K
Media
264
Statuses
3K
Business 💯 Song Writer EVERY HUSTLER GET PAY DAY
California, USA
Joined September 2023
The only difference between what happened in the movie "The Herd" and what's happening in Nigeria is that the Police were working in the movie.
1
0
1
Even as I no get money , I still dey enjoy . Na una know where una dey see suffer
1
0
0
Take whatever you can from your life because when life start taking from you it takes even your last breath
1
0
0
For where you dey see milk, no show them your cow 🚶🥺
1
0
0
Years back when it’s Weekend,we use to eat bread + fried egg but now na Swallow we Dey chop
2
0
0
Be like the hustle wey dem dey use buy house and car dey different from d one wey I dey do oo.
1
0
0