MATOREZZI
@Matorezzi
Followers
561
Following
5K
Media
474
Statuses
3K
A Ronaldo and football fanboy β½ Tech enthusiast π» Manchester United supporter πΉ Aspiring influencer
Joined November 2023
Arsenal fan base is the most delusional fan base I've ever seen What do you mean Gabriel and Saliba are better than Rio, Vidic and Kompany
10
10
50
When u sleep on the sofa and wake up on your bed but you live alone
2
1
4
Hustle o π
2
0
2
Dey need drilling ajeh That lucky goal wey dem use win the last time no go sup again
1
1
3
So because say u catch me dey soapy con mean say my life don spoil π
3
1
6
I come plug phone for your side I wan con collect the phone now U just suddenly begin dey give me stories that touches the heart π Omo make e better be say na your uncle them kidnap o π
2
0
4
"If you never suffer your story no go sweet when u don make am" Oya na shakespeare
4
4
11
Once you begin lie pass chosen members just go hang yourself Na only dem don enter chariot of fire π
4
1
9
E don reach time for una to lose your Christmas hair na The thing don dey smell π€¦πΎββοΈ
3
0
7
Life gives and takes π€ Once it gives you omo hold am well o and once e wan take no gree .
5
8
24
Friendly reminder: The guy you are dating is not going to marry you. The earlier you know the better
8
3
17
If you plan travel and you no hold money for flight abeg just dey your house use that bus money buy Cana 7gram.π³
5
5
16
Quick advice Once you come out of exam hall no follow them review answers o π How Una get "16" for "question 4" and me I dey get "945" π
4
1
7
Had crazy flashbacks during church servicee omo God abeg
38
39
139
When you give and expect nothing in return, that's the explanation of love
2
5
14
Omo me sef need 500 verified followers π€²πΌ
2
7
17
No body love garri pass people wey dey use medicated glasses
40
49
230