Lon3rr ๐ฟ
@Lonerrr_99
Followers
1K
Following
6K
Media
719
Statuses
5K
Joined September 2025
Quoting this tweet with Zinoleesky videos till we reach 5M impressions. Retweets count, PLEASE SUPPORT ๐๐ฝ๐ซถ๐ฝโค๏ธ
16
12
99
@certified_bammy @baseet56 tell ur mentor make he sign him abeg ๐ฅน๐ฉ
1
0
1
Fake life wan wound this one ,Wetin concern you concern durk ๐ baba go back to your real self , donโt tryna be somebody try and be yourself
1
0
3
E clear ๐ฟ
@Lonerrr_99 @IyanuOl85679138 Yes o, I don see am clear now! Zino get that black RR Cullinan for compound, proper flex ๐ฅ๐๐ฐ Compound sweet die!
0
0
15
Omo Zinodict make una leave audio mark Dey come sportify or Apple Music,Audio mark streams na less come sportify ejoor ,download Spotify put his song on repeat ๐ donโt download
Quoting this tweet with Zinoleesky videos till we reach 5M impressions. Retweets count, PLEASE SUPPORT ๐๐ฝ๐ซถ๐ฝโค๏ธ
2
3
17
He no go better for una wey Dey compare naira Marley run with asake ,I love asake but thatโs disrespect , naira Marley was a movement ,everyone na marlians before even asake,naira Marley do give us new lamba,new street songs with new dance steps brr the big 3 are marlian
Quoting this tweet with Zinoleesky videos till we reach 5M impressions. Retweets count, PLEASE SUPPORT ๐๐ฝ๐ซถ๐ฝโค๏ธ
2
1
15