Nwóke ómà ényi óhà
@Kemmartinx
Followers
197
Following
6K
Media
136
Statuses
6K
FMCG professional, sales associate, B2B and B2C specialist. Marketing and Brand awareness expert Her chef, Arsenal fan A lover of good food
Abuja, Nigeria/ Port-Harcourt
Joined March 2025
😂😂😂😂😂, shey I dey talk am
Dem say make Ph twitter boys open their bookmark na once @apOfph1 delete X off em phone 🤣. Weyrey get folder #PHXCOMMUNITYHANGOUT
0
0
1
If we no see bonfire go, make we go outside do one bor We keep hustle going naw...@Benjaminmorgan0 and @MatthewAmaechi1 and the rest of my sales colleagues make Una go sweat tonight. Úwa but ófu ñmba
4
2
12
😂😂😂😂😂😂, what my pop would do
0
0
0
You don't know how to cook and you no dey shame to talk am abobi
Last night, my neighbour gifted me catfish pepper soup. She said they had shared catfish at her husband's place of work. And because she knew i didn't know how to cook, she took the liberty of doing pepper soup for me. 🤭 I knew I chose right when I decided to stay in the midst
1
0
2
Today all I'm gonna do is eat, open this laptop and close it after 1hour then eat and sleep again. Put my phone on DND then sleep again. Make target wait for today abeg, be sef na person pikin ogini di. I am exhausted ASF. @Benjaminmorgan0 and @MatthewAmaechi1 well done una
7
1
14
Lolz...your story dey learn work chief
2020 girl break my fragile innocent heart . I no been get phone to enter internet. Na one small phone , memory card and this Chike album plus LAX loose my mind . Na em hold me down if not I for almost Peller myself cause if na depression. I was depressed like mad . 2020 was a
1
0
2
I will never forgive ihiala women Never, never and never, if care is not taken I go join their men @onwuchekwa_ you dey hear abi
I don’t know what women did to some of you men, but mbok try and heal, forget and make peace with whatever happened in the past then move on. Jeeez!!
4
0
2
Datnigga raw, this your leg go fit me well ooohhhh.
0
0
0
I went to see my KD today, one of his staffs gave me this, with fried rice and chicken 🍗. I don chop the rice sha, but e sure me say that girl wants me to off my boxer cos what in the name of kindness is this one naw. @Benjaminmorgan0
@MatthewAmaechi1 see me see flex
7
0
11