Irawo Profile
Irawo

@IrawoH007

Followers
797
Following
5K
Media
425
Statuses
4K

A bsc holder and a loctician

Joined January 2024
Don't wanna be here? Send us removal request.
@IrawoH007
Irawo
2 days
I don tire this my account no gree grow ๐Ÿ˜ญ kindly follow me I will follow back please
175
30
242
@IrawoH007
Irawo
4 hours
I wan sleep small my fans So I can join hallelujah challenge at midnight I love yโ€™all โค๏ธ
4
3
8
@IrawoH007
Irawo
6 hours
No jokes
@ezekushona
Eze ku shona
23 hours
Na like this I dey escape other platforms just to come and engage with my mutuals.
0
0
2
@IrawoH007
Irawo
7 hours
All MEN lie Believe me when i say that E get why
3
1
4
@IrawoH007
Irawo
7 hours
So lack of kiss Dey cause pimples And Iโ€™m here blaming innocent groundnut
4
2
11
@IrawoH007
Irawo
7 hours
Gbam my crush don tell me say he get babe Nah only me single for this country ooo
2
0
7
@IrawoH007
Irawo
7 hours
6pm Iโ€™m unfollowing those wey unfollow me
2
1
3
@IrawoH007
Irawo
7 hours
Me every sec
0
2
8
@IrawoH007
Irawo
7 hours
Itโ€™s Irawo yโ€™all Follow me and I will follow back immediately Trust me
2
5
10
@IrawoH007
Irawo
8 hours
Damaturu ya Una no gree follow me ๐Ÿ˜ญ
4
1
8
@IrawoH007
Irawo
8 hours
God Abeg o ๐Ÿ˜ข
1
0
2
@IrawoH007
Irawo
8 hours
Getting ready for night tweets
@GafarShittu3
Gafar Shittu ๐Ÿ
8 hours
make I take this to get enough strength to engage my mutuals wella ๐Ÿ˜Œ
0
0
1
@IrawoH007
Irawo
8 hours
I tell you
@ezekushona
Eze ku shona
14 hours
If everybody wey I dey engage fit dey engage me back, I for don dey hot for this app.
1
1
2
@IrawoH007
Irawo
8 hours
I have a girlfriend but itโ€™s you I love Manage this to get your nails done Me: gbewa
2
0
4
@IrawoH007
Irawo
8 hours
Baby me now and buy me valentine gift Cos if you baby me after valentine ๐Ÿ‘‡๐Ÿพ๐Ÿ‘‡๐Ÿพ๐Ÿ‘‡๐Ÿพ
2
1
6
@IrawoH007
Irawo
8 hours
Invest your money in this or sporty
3
0
6
@IrawoH007
Irawo
9 hours
If I my babe like Dey go through a lot I go still bill am
3
2
9
@IrawoH007
Irawo
9 hours
Today sun too much Abi nah just my side?
1
1
5
@IrawoH007
Irawo
12 hours
At what stage do you stop licking? I try?
4
0
6
@IrawoH007
Irawo
12 hours
Why collect mic and explain
@T_O_B_ABK
minister of engagement
13 hours
Why u dey delay to fb?
1
0
2
@IrawoH007
Irawo
12 hours
Itโ€™s almost that time of the year again ๐Ÿฅญ
3
1
11