Innocent Wonah
@InnocentWonah2
Followers
510
Following
4K
Media
53
Statuses
23K
Please suggest any nice way for me to tell my family members that I have no intention of getting married.
0
0
0
Make I go sleep, no be only me never make am for this life.
1
1
1
Wetin go pain me pass be say if Atletico Madrid no win their next match
0
0
1
I wan serious with my life now, ever since I graduate I never see work, who fit put me on opportunity
0
0
0
Later, we go talk about how una dey watch porn inside church but now make we focus on how we go make money this year.
0
0
0
You dey always dey fast with other guys, but immediately e reach my own turn you wan take things slow. Dem swear for you???
0
0
0
If to say I know, I for just get carry over make I spend extra year for that school because una no tell me say nah so life hard for this country after you finish uni.
0
0
0
I really need to know, do we have any task-force like bomb squad in Nigeria, that diffuses bomb.
0
0
0
Abeg anybody way dey make dollars reduce make e stop am, I dey lose money
0
0
0
The only cure for corruption is disruption. So the only way for Nigeria to get better is to destroy the country.
0
0
1
Omo my life don really spoil, people dey outside dey celebrate valentine I dey inside dey check live scores
0
0
0