Bàbá kékeré😍 Profile Banner
Bàbá kékeré😍 Profile
Bàbá kékeré😍

@Iam_marss

Followers
6,942
Following
6,857
Media
1,002
Statuses
56,917

Certified PR || B. Tech in Food science and technology || Data analyst || Excel || SPSS || SQL || Power BI || FUTA Alumnus || GGMU♥️

Heaven
Joined March 2023
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Ahhh, small idan trend wey we dey manage, una go involve God.. me I no dey there oo😂
Tweet media one
294
157
1K
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Some of una funny sha, why I go follow you and you no go follow back? Wetin you dey feel like exactly?
Tweet media one
145
162
779
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
If I smoke, I would be high If I read, I would be educated That's why I smoke and read so I would be highly educated
Tweet media one
56
135
529
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
I say I love you, you say make I send you my account balance... Na so una dey do for here?
Tweet media one
33
76
413
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Finally had to post this Thank you everyone.
Tweet media one
58
53
385
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
This man don reduce my followers again🤦... Make una follow me oo, I no get pride, I go follow back
Tweet media one
81
47
336
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Happy birthday baby❤️
Tweet media one
Tweet media two
14
27
343
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
5 months
@abazwhyllzz If she doesn't pray 🚩🚩🚩🚩
3
7
277
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
5 months
@_oluwaseun9 The guy don see you finish na why
2
0
261
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
I'd rather trust a car without a brake than "he's just a friend"
Tweet media one
12
66
226
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Omo, everybody just dey born... Abeg make nobody born my pikin ooo
Tweet media one
17
46
215
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
When everything reminds you of him😂😂
Tweet media one
22
61
193
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
1
0
168
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Na this morning this single life pain me pass. Me dey cuddle pillow, these ones are making out... I killed them danu danu😂😂😂
Tweet media one
42
60
164
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Ahh fuckkkk Bread and Puff puff sweet die
Tweet media one
26
47
159
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Can we be mutuals? Follow me, I follow back And I engage well
Tweet media one
47
45
162
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
You wey your mama dey fly for night too dey shout mummy's boy... You wey Dem go soon sacrifice 😂😂
Tweet media one
10
41
157
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
International conference of men who have never cheated on their women... Na only me dey there since morning 😥😥
Tweet media one
21
32
140
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
I have 50mb left ke😥
Tweet media one
18
42
138
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
6 months
Tweet media one
17
3
150
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Jsyk. You don't need more than 3½ inches to satisfy a woman.😹
Tweet media one
19
51
129
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
My babe bought me this pair of sandals today, and I'm so happy... I love her so much😍😍😍
Tweet media one
25
35
127
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Soso tried to take the pain away from Chelsea fans, see where he land😭😭
Tweet media one
12
50
129
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
23 days
@officialmarcorn If this catch you for bed, you go forget that
26
5
132
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Eii brother Bernard 😂😂 Van dijk is just a hyped version of Maguire
Tweet media one
11
33
114
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
See them😂😂😂
Tweet media one
15
31
109
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
You dey shout another banger. But Dem dey bang your babe for your back😂
Tweet media one
16
32
105
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Una good morning ooo Abeg if person see Maguire for dream, wetin e mean? 😥😥
Tweet media one
25
13
98
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Mood rn
Tweet media one
15
23
103
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
You still don't want to follow me? Ifb instantly I no get pride 🤲
Tweet media one
26
22
96
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
The fact that you don't eat other people's food, doesn't mean they won't eat yours... This isn't about food
Tweet media one
15
25
99
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
70 missing followers!!!😭 Please follow me, I follow back
Tweet media one
25
17
102
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
1
0
88
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
What will you do if you found this after drinking tea?😐
Tweet media one
26
21
75
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
I pray for you this week; everything that's meant for you will come your way in Jesus name.🙏 The presence of the Lord will not depart from you. Have a wonderful week.🥰
Tweet media one
16
18
85
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
If I toast you and you gree, I go first do N500 sub for you, make you for know say I serious.
Tweet media one
20
29
86
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Na love I love you, if you dey find person wey go die for you, go meet JESUS
Tweet media one
7
27
81
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
My girlfriend just posted "Thank you, my love" but I didn't do anything. What's going on?
Tweet media one
18
13
80
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Davido don sing for world cup. Burna boy go sing for champions league. Abeg, make una find one inter-house for wizkid, make imagination no kill am
Tweet media one
11
33
81
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
As I no dey use am, I say make I design am small😌😌
Tweet media one
13
22
75
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
5 months
Grace, I get am Prosperity, I get am Success, I get am Favor, I get am Mercy, I get am Breakthrough, I get am Progress, I get am Upliftment, I get am Joy, I get am Blessings, I get am The one wey I no get, God don dash me #HappyNewYear #HappyNewYear2024
13
47
76
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
As you don decide say you no wan geh sense.
Tweet media one
Tweet media two
18
16
63
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Light of the world but candle dey shine pass you. Who you dey deceive?😂... Just dey play ooo😂
Tweet media one
5
14
68
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Nothing to see here though; Just ASUU doing what they do best😂 #ASUU
Tweet media one
9
11
63
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Lord, I thank you for sunshine Thank you for rain Thank you for joy Thank you for pain It's a beautiful dayyyyyy Good morning moots, may today be a good day for us all.🙏
5
27
59
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Small accounts like mine, drop your handles for 8pm shout-out. Let's follow each other.😎 If you won't follow people back, just Waka pass🤝
22
19
59
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Teacher: How many months do we have in a year? Me: 12 Teacher: So why did you write CHELSEA?
Tweet media one
7
26
60
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Social media makes every beautiful girl think they will marry a rich man... Lmao Iyawo olokada wa laarin yin😂💔
Tweet media one
12
22
59
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
26 days
Who is the most wicked creature ever? Me: Satan Teacher: So why did you write Tinubu?
Tweet media one
20
27
60
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
"My wife is a virgin" Me as the best man
Tweet media one
8
27
58
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Enough of this Hakimi talks abeg Jhoorr wakimi
Tweet media one
6
15
55
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
I pray for you this week, any situation you find yourself... God will come through for you. Have a wonderful week😍
Tweet media one
10
25
53
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Who we go believe bai😂😂
Tweet media one
Tweet media two
13
18
58
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Off to work
Tweet media one
12
18
50
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Good morning moots Have you marked register today?
Tweet media one
21
15
51
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
When you shave and she cancels😂😂
Tweet media one
21
22
54
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Even if you make a London Premier league table, Chelsea would still not qualify for UCL.🤣🤣🤣 1. Arsenal - 78 2. Tottenham - 54 3. Brentford - 50 4. Fulham - 45 5. Crystal palace - 40 6. Chelsea - 39 7. West ham - 34
11
17
53
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
This is a bicycle. If you're seeing a chair, means you're in love with me.
Tweet media one
13
13
50
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Na here whining take start😂😂
Tweet media one
5
26
50
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Good morning gentlemen and the other gender that bleeds for 3-5 days without dying. May today be a good day for us all.🤲
5
14
49
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Abeg who sabi where I fit see this shoe, I wan buy for my babe @mosunmola003
Tweet media one
5
4
50
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
2 months
The resemblance 😂😂😂
Tweet media one
Tweet media two
24
44
55
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
I didn't unfollow you ooo Twitter be moving mad again 🤦
Tweet media one
6
10
51
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
2 months
Dream big, work hard, stay focused and surround yourself with good people. Good morning guys. Today will be a good day for us.🙏
34
46
50
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
2 months
Don’t wait for extraordinary opportunities. Seize common occasions and make them great💫🌟 Wishing you a happy and successful month of April 🎊🎊🎊
24
41
49
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
This life don tire me Plenty ideas, no money to execute 😤
Tweet media one
3
17
47
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
2 months
Today will be a good day for you
30
41
49
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
4 months
2
0
46
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
9 months
If sperm contains more life than blood, then why do vampires suck blood and not sperm?
Tweet media one
13
11
43
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Make I just enter 2k lasan... I go throw small party. Giveaway go choke that day... Anyways follow me, I'll follow back
Tweet media one
5
5
37
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
4 months
1
0
42
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 month
As you step out today, may you not step into trouble, problem, debt. Only good things are permitted to happen you you this week. Amen
33
32
40
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
2 months
Good morning guys, I hope y'all had a wonderful night, just like I did? Do have a great day😊
24
35
42
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Baby dog for sale, but e no dey bark Na until you shout for am he go start to bark. Very affordable
Tweet media one
8
10
41
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
May this week be better than last week.🙏 Good morning guys
8
20
35
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
2 months
Na you know why you no come Church today o. God bless my pastor🤭
Tweet media one
10
21
41
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
8 months
The world of cinema (Hollywood) is in mourning as actor Jason Statham(Transporter) was shot 4 times in chest in his home in NY by thieves who broke into his home.He wanted to stand against them to protect his family.This happened around 6pm in a movie i’m watching right now
Tweet media one
24
12
38
@Iam_marss
Bàbá kékeré😍
1 year
Be like this one dey crase sha😂😂 Na boxers I wan buy, which one be you go sleep for 2 days... Just tell me say you dey do hookup na
Tweet media one
18
14
37