๐ฅ๐๐ ๐๐ป ๐๐๐๐๐
@H98Joe
Followers
1K
Following
6K
Media
532
Statuses
6K
part-time human, full-time meme
clarity of mind
Joined November 2025
Good morning mutuals and non mutuals, omo I chop for dream dem debit my opay this morning ๐ญ๐น
1
0
1
You fit do your best, make the rest kill you ๐ญ๐
0
1
1
I just dey imagine the kind hunger" wey beat the first girl to realize say her body na tea"๐น
0
0
0
They say "you must fight for what is yours" and then they say "if it's yours, you don't have to fight for it" I'm confused. Are we fighting or not?
2
1
6
Him mind go dey ๐๐
0
0
0
Thank you 13.1k followers. 13.2k next in line joor ๐นโค๏ธ๐
19
16
61
I'm just a girl" but your mouth na no go area ๐ญ๐น
0
1
1
"I don't chase i attract" For small message wey Dem ignore you ๐ญ๐น
0
0
0
How many Guest features do you want on โMONEYโ Album ๐ฟ ๐ถ๐ชโค๏ธ
43
90
955
Zinodicts less trend this pic ejorrr ๐๐๐
4
38
688
Dress well, mind your own business, chop better food, no check up on anybody you no be doctor ๐น
0
0
0
Person thief my tweet and e bang for e own side ๐ข Algorithm na werey
61
26
321