FEMIII
@FemiiXiii
Followers
549
Following
13K
Media
168
Statuses
5K
I FALL IN LOVE EASILY #LEO ♌️
Earth
Joined February 2025
Comot your ribs too na I swear e go too fit you
0
0
0
Na who no get money dey reason this thing
0
0
0
You need some protein
0
0
0
money no fit some people but you see me, money go fit me like mad.
25
72
220
Which church choir Dey wear this beret ?
1
0
1
This one wey Alabi and him wife deactivate maybe dem wan sħock the internet with bouncing baby boy pictures when dem come back ☺️
196
180
2K