Luffy_
@DavidSamue19099
Followers
736
Following
7K
Media
107
Statuses
3K
|ANIME FAN🔥| Christian. Memes, random thoughts, entertainment 💯 Positivity is my VIRTUE
Joined December 2025
See, shootout too those babes wey no do "Aunty Shakira challenge". Normal we like dey see wetin those babes dey do, buh you wey no do am💯💯. Anything wey make you no do am baa, whether na cause of family Abii you no get nyansh, as long you no do am💯💯
4
3
9
Your own go far ooo. You ask me make I sub for you, we go dey enter bathroom together nhi
1
2
4
to my wonderful mutuals, it's 555 now let's run it up to 600 before the day's end I follow bacc asap not only that, my package comes wit massive engagements
0
2
6
Your own go far ooo. You ask me make I sub for you, we go dey enter bathroom together nhi
1
2
4
Them: seriously u need to stop telling your girlfriend everything. Me: babe they said I should stop telling you everything 💔😂😂😂
6
4
17
Ever since lobistars quote this my particular mutual , him nor come dey engage me again oo🤭
14
4
23
Pls, my wonderful mutuals, kindly engage my pinned post by retweeting💯💯
See, shootout too those babes wey no do "Aunty Shakira challenge". Normal we like dey see wetin those babes dey do, buh you wey no do am💯💯. Anything wey make you no do am baa, whether na cause of family Abii you no get nyansh, as long you no do am💯💯
0
0
1
Pls, my wonderful mutuals, kindly engage my pinned post by retweeting💯💯
See, shootout too those babes wey no do "Aunty Shakira challenge". Normal we like dey see wetin those babes dey do, buh you wey no do am💯💯. Anything wey make you no do am baa, whether na cause of family Abii you no get nyansh, as long you no do am💯💯
0
0
1
Engagement is reciprocal Engagement is reciprocal Engagement is reciprocal Engagement is reciprocal Engagement is reciprocal Engagement is reciprocal Engagement is reciprocal End...
24
23
61