BIG Smiles π
@Cryptosmiles1
Followers
1K
Following
13K
Media
587
Statuses
9K
vibe boy : definition of dark humor : fc Barcelona πβ€οΈ
Lagos, Nigeria
Joined December 2021
Am I the only one who still fvck their ex after a breakup?
19
18
76
How to lose a man in a week: 1. Just tell him you won't give am opueh no matter what.π₯Ή
0
5
11
Nah wig installation he do ??
10
5
32
The wey my comment dey bang for comment section ehn Una need to study my creativity ππΌπ using comment to pack 100k view in a day I too good π₯π₯
0
0
1
Once I enter 2k followers i go organize reunion party π with my mutuals for Cape Town πβ€οΈπ€
4
0
6
The rate wey people dey follow me ehn ππ with out doing gain train Una don cast me say I Dey follow back asap π€¦ππ
2
0
6
βFvck my hatersβ Who dey hate you wey no get money πππ
5
2
10
The answers is simple even without checking Hadith Run like thief to secure your phone or Valuable properly because your mind will surely be there and with your mind there you wonβt be fully focus on the prayer For you to focus on the prayer retrieve your phone first
Asalamu alaykum, my Muslim brothers and sisters. This happened to me just now, Please take a moment to read. Jazakallahu khairππ½ I arrived late for Asr prayers today and quickly joined the prayer. In my haste, I left my phone and Wi-Fi device outside. Mid-prayer, I remembered
1
1
7
BETO SCORES AND EVERTON TAKE THE LEAD AGAIN! Newcastle United 1-2 Everton. #NEWEVE
0
1
2
I reach super market i wan but hypo Dem dey ask me Shey na vanilla or strawberry flavor
6
2
14
As @Cryptosmiles1 Dey engage me back to back once his BD reach I go first order 2 OS for him make him use dey calm down.
1
1
4
And if your plan is to Vote someone cus He is from your tribe despite what we are seeing today, ajeh u will die before the Election Day.
0
2
4
Girl wey no get People Go talk say she. Work hard π Guy wey no get same people Go call am Broke ass Update wey dem get Dem no go give you until e cast And Dem Go Still Dey call you βEjehβ Fake DNA π
2
4
5