creative sheriff
@CreativeSh63813
Followers
555
Following
247
Media
55
Statuses
174
I dey follow back immediately let's grow together guys
Joined March 2026
How all this accounts with 100 followers take dey get 10k views??π Abi na me no know wetin I dey do??ππ
55
12
135
Person go dey ur comment section dey shout follow back U go think say na love Wait make midnight reach first He go rebel u
0
0
2
Since all of una dey shout say them dey unfollow una for night Then who come dey unfollow Na spirit??
1
0
3
I slept at 544 followers Now woke up to see 499 followers Wetin una dey gain for this rubbish
7
0
13
Crying already cause I know say some vigilante wey no dey sleep go unfollow person π°
8
2
20
If I reach 550 followers today I go post my carrot I follow back
11
1
11
Small account go dey form celeb for small account Let's be mutuals joor I follow back
4
0
6
Ambitious kid don turn who dey beg follow for follow for x πππ
44
6
61
I don go baff soap I wan dey pack all d engagements hereπππ
35
4
63
I don go baff soap I wan dey pack all d engagements hereπππ
35
4
63
Ambitious kid don turn who dey beg follow for follow for x πππ
44
6
61
U no go like follow me make I follow back use engagement wound u??
4
1
20
U follow me I no follow back keh E no fit happen I follow back immediately βΊοΈπΈ
0
0
10
400 followers done Can we get to 450btonight guys ?? I follow back immediately βΊοΈπ
0
0
11
7 more followers to get to 400 guys I follow back Let's do this πͺπ
2
1
8
Am not buying any blue tick till I reach 3k followers
0
1
5