21 ๐
@Columbus2050
Followers
1K
Following
5K
Media
58
Statuses
2K
Joined January 2025
Elon musk has changed the like button for Valentine's Day. โค๏ธ
0
0
6
For him 15k, For her 200k Una way dey do Val package no go die well ๐น๐น๐น
2
0
7
Na money wey go increase this nonchalant behavior I dey find like this
0
1
5
Boys can lie especially male, I don't know about Guy's but men are the worst
0
3
12
Being a girl must be so hard , imagine texting 17 guys "goodmorning handsome "
2
3
12
You and your babe una papa Even you wey no get babe your papa ๐ก
5
3
12
Me still wondering which part of my lifestyle make baddie think say I go fit buy her 500k wig ๐๐น
2
4
15
Ibadan ๐น๐น๐น
1
1
6