AHAM_COLLINS☘️
@CollinsChiemer8
Followers
1K
Following
26K
Media
307
Statuses
13K
AGENDA 😂 PAPA A DIE HARD MANCHESTER UNITED FAN 30BG 💯 IF YOU FOLLOW I FOLLOW BACK ASAP 🙂
heaven
Joined June 2022
@Odumodublvck_ Kala na only u understand football I dey hear name like caicedo go holl ISCO MALAGA 😂 Omo dis Chelsea fan no get respect ooo
40
3
23
Everything wey don go under microscope dey always get issues
0
0
0
If no be fake self U won come dey force pesin.
0
0
0
You are a f@@l for posting dis
1
0
1
If this w@r start make una leave dis boys for me 💔🤬
0
0
0
En no pass engineering students
1
1
3
People dey kpai U dey pray admin
0
0
0
My year 1 I don wear dis kin rubbish go school 😭😭
1
0
1
Gilmore & Trenchboy in a new skit as Facebook content creators 😂😂😂
93
456
4K
Juicy world
2
0
1
Tiktok and Snapchat
0
0
0
Na dis guy Una dey compare to evado Jesus Christ
0
0
0