Cho_Lord1 Profile Banner
Official_hogyie Profile
Official_hogyie

@Cho_Lord1

Followers
234
Following
981
Media
92
Statuses
486

Too blessed 2 b stressed❤✌

Lagos, Nigeria
Joined August 2022
Don't wanna be here? Send us removal request.
@Benuebeaut
SERAPHINA❤️
23 hours
Unfollow if I don’t follow Back ✅
52
26
83
@Cho_Lord1
Official_hogyie
22 hours
Make una tell me sey na AI😂😂
2
1
4
@Return_of_Rio
Rio
22 hours
Omo x con hard pass yahoo I never see who follow me since morning😭💔
26
24
61
@Return_of_Rio
Rio
22 hours
TRY. TRY AGAIN. TRY ONCE MORE. TRY DIFFERENTLY. TRY AGAIN TOMORROW. TRY AND ASK FOR HELP. TRY FIND SOMEONE WHO’S DONE IT. TRY TO FIX THE PROBLEM. KEEP TRYING UNTIL YOU SUCCEED.
3
5
14
@Return_of_Rio
Rio
2 days
Once i see say you retweet my post, i go just enter your profile repost almost all your post.
69
83
221
@Cho_Lord1
Official_hogyie
1 day
“Fake it until you make it” Make my helper Dey look me like e mentor Abi😭😂
2
3
7
@Cho_Lord1
Official_hogyie
1 day
“Fake it until you make it” Make my helper Dey look me like e mentor Abi😭😂
2
3
7
@Cho_Lord1
Official_hogyie
1 day
This cold no know sey na only me Dey🥶🤧
1
2
6
@Cho_Lord1
Official_hogyie
1 day
“No lie Sheybi because you Dey write exam na why you Dey go church this days?" Me and 99 others:
1
2
7
@Cho_Lord1
Official_hogyie
1 day
We no Dey kill people for my family😌😂
1
1
4
@kingjace20
Ricochet
6 years
Always forget the past and move on in life😀😋👍
1
1
5
@kingjace20
Ricochet
1 day
@Cho_Lord1 I swr the cold for here mahd🥶
0
1
3
@Cho_Lord1
Official_hogyie
1 day
If I see chance cuddle again i no go take am for granted 😔💔🥶
2
2
6
@Cho_Lord1
Official_hogyie
1 day
If I see chance cuddle again i no go take am for granted 😔💔🥶
2
2
6
@drharveee
abuja stylist✰
2 days
Your current job can afford which of them?
304
69
443
@Cho_Lord1
Official_hogyie
2 days
@drharveee Na Wetin I fit afford be this 😭💔🤧
1
2
8
@Cho_Lord1
Official_hogyie
2 days
If I finish this exam na to carry ChatGPT out on a date ❤️😌
2
1
5
@Cho_Lord1
Official_hogyie
4 days
Tell me sey na AI, SHALLY no po ke @plutomaniapopi 😂😂
@Realest4Lyf
OTF✞
5 days
“I don’t smoke, it’s just aesthetics.” - Shallipopi
1
0
3
@Cho_Lord1
Official_hogyie
4 days
But why the sticker na?😒😂
@Teeniiola
TENIOLA
4 days
Must you check my phone? Because we are dating doesn’t mean you should check my phone” — Lady cr!es out after her boyfriend caught her cheating through checking her phone
0
0
3
@Cho_Lord1
Official_hogyie
4 days
Video the ambiance of the fool😂
@_y3maya
🧸
5 days
😂😂😂wetin be this
1
0
4