Charity π₯°
@Cha_kalutor
Followers
466
Following
4K
Media
377
Statuses
5K
Meme queen π| shyπ Diva| let's talk business π€|
Moon
Joined July 2025
3
1
9
Take me to 1k guys... WCW to me..... Make una repost π₯Ήπ₯Ή
2
2
6
Total of 13 followers followed me today, if you need followers Just comment ready....
7
2
6
After everything I still no reach 700 followers todayπͺ Algorithm and una no try at all
3
1
9
Debt or gbese is not something to be ashamed to owe even Nigeria wasn't ashamed to borrow $6B. Borrow loan don't pay,it's legal π
6
8
14
All this my mutuals dey muzz me o, like where una from sef!!!! una dey leave to engage on my post, dey go engage under my comment for another person post.... π
3
5
9
Nothing wey una no dey use find money ooo π So una dey use" I lose my mother today " , get engagement ππ??
1
1
1
Sorry for the low activity today, my account had some glitches earlier. Iβm back now by the grace of God
6
3
14
Take me to 1k guys... WCW to me..... Make una repost π₯Ήπ₯Ή
2
2
6
Abeg make them restart the this month, I done go love another wrong person.
8
8
13