Bitcoin_Pidgin Profile Banner
₿ITCOIN PIDGIN Profile
₿ITCOIN PIDGIN

@Bitcoin_Pidgin

Followers
553
Following
1K
Media
142
Statuses
1K

We dey use Pidgin teach #Bitcoin because say we gats dey use our language break down #Bitcoin so dat e go dey easy for everybody to grab.

Naija
Joined January 2023
Don't wanna be here? Send us removal request.
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
16 days
Join us on Friday make you come tell us how you take dey use Bitcoin. Na open discussion so everybody fit talk. Set a reminder for my upcoming Space!
0
3
7
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
5 hours
Wetin be UTXO for Bitcoin?m UTXO mean Unspent Transaction Output na small small portion of Bitcoin wey you don receive but never spend. Imagine say you get ₦5200 for wallet, but e come from ₦2000, ₦1500, and ₦1700. Each one na separate note. That na how Bitcoin wallet
0
1
3
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
21 hours
Save, Don’t Spend Everything When you start dey earn Bitcoin, try keep small. Bitcoin no be magic o. Na value for value. You work, dem pay you directly, no middleman, no delay, no bank excuse. Start small, learn the tools, then build your freedom. #BitcoinPidgin
0
0
2
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
21 hours
* Run Your Small Biz on Bitcoin: Even small hustle fit go global if you accept Bitcoin. You fit sell your goods to anybody for any country. No need bank wahala or high transfer fee. You just set your price in naira or dollar, dem go pay you BTC equivalent.
1
0
3
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
21 hours
Creator / Hustler Way: If you dey create content; music, art, writing, or videos you fit collect Bitcoin tips from fans. Add Lightning tip link for your bio or video. E fast, cheap, and dey show say you be forward thinker.
1
0
2
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
21 hours
• Ask for Part of Your Salary for BTC: Some companies and remote bosses don dey pay part salary for Bitcoin. You fit just talk am: “Make una pay 10% of my money for Bitcoin.” Platforms like Blink fit help you collect am without wahala.
1
0
2
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
21 hours
• Offer Your Service, Collect BTC: If you be designer, writer, barber, tailor, or you dey sell something, you fit collect payment for Bitcoin. All you need na payment link or QR code. Tell your customers: “We accept Bitcoin.” E go shock you who go show interest.
1
0
2
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
21 hours
• Freelance Work: Plenty freelance platforms dey pay in Bitcoin now. You fit find job, do am from anywhere, and dem go pay you direct to your wallet. Something wey you need know: Always use escrow or platform wey go protect you before you deliver work finish.
1
0
0
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
21 hours
You sabi say you fit dey earn Bitcoin just from your normal hustle? You no need be trader or tech bro. If you sabi work, Bitcoin fit pay you. Make we gist you how:
1
1
1
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
1 day
Bitcoin Pidgin dey live with @FreeRoutingAf for Day 2 of Uyo Bitcoin Development Bootcamp. Come follow us learn! #bitcoin #bitcoinpidgin
0
0
2
@kesterbils
Kester Ejikeme⚡
1 day
Day 1 of the Bitcoin Development Bootcamp in Uyo, organized by @FreeRoutingAf ⚡ We brought developers from @BitcoinAnambra to participate and learn directly from Bitcoin experts — with the goal of taking this knowledge back home to Anambra State and building a strong community
6
16
67
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
2 days
Involve me, involve me, but Bitcoin Lightning Development Bootcamp come and you no show. E make sense? But no worry, Bitcoin Pidgin dey live for Cafe One with @FreeRoutingAf so trust us to bring una beta update from the event. #bitcoinpidgin #bitcoineducation
0
5
13
@story_bitcoin
Bitcoin Africa Story
7 days
🌍 Meet the Facilitators for Bitcoin Diploma Cohort 6! We’re proud to introduce the amazing set of educators leading our next 4-week Bitcoin Diploma Program — passionate Bitcoiners shaping education and adoption across Africa⚡ 🎓 Our Cohort 6 Facilitators: ➪ 🇿🇦 Tumelo Hika
@story_bitcoin
Bitcoin Africa Story
12 days
🚀 COHORT 6 INTAKE IS HERE! Registration is now OPEN for Cohort 6 of our Bitcoin Diploma Program, in collaboration with @MyFirstBitcoin_. Whether you’re new to Bitcoin or already experienced, this FREE 4-week online program will help you deepen your knowledge and gain the
4
15
29
@AideewaiC
TLMG | THE LORDS MEDIA GUY | $MARS
6 days
I was here representing @Bitcoin_Pidgin at @IbomTechWeek It was such an incredible experience, learning from so many top industry leaders and connecting with so many cool people. I’m already looking forward to the next edition! 💯🤩🙌🏾
0
1
1
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
7 days
Wetin be Bitcoin Mempool? Anytime you send Bitcoin, dem no dey confirm am automatically. E must first pass one place wey dem dey call mempool. Mempool na short form for “memory pool”. This mempool be like waiting room wey dey hold all unconfirmed transactions. You fit compare
0
3
6
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
10 days
If you sabi wetin dey sup, you suppose don sabi Bitcoin. Because e fit be one of the most important things wey go change this world. No just dey hear the gist, learn am. No just dey follow crowd, understand am. Normally, na enlightened people go tell you truth and Leon Louw,
0
1
1
@FreeRoutingAf
Africa Free Routing ⚡
13 days
The Uyo Lightning Developer Bootcamp registration is still ongoing! DON'T MISS OUT! Learn Lightning Network basics, Build real projects, and Join Africa’s Bitcoin crew! 📅 November 11–15, 2025 📍 Cafe One, Uyo 🔗Apply now: https://t.co/HNES3QzFQA Tag your friends, spread the
5
15
35
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
12 days
We don enter the eleventh month of the year! This na month to accumulate. So learn one new thing everyday. Stack small if e reach your hand No let fear hold you back. #happynewmonth #bitcoinpidgin
0
3
9
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
12 days
We don enter the eleventh month of the year! This na month to accumulate. So learn one new thing everyday. Stack small if e reach your hand No let fear hold you back. #happynewmonth #bitcoinpidgin
0
3
9
@Bitcoin_Pidgin
₿ITCOIN PIDGIN
13 days
0
3
7