Snow Ice
@Big_Snow_Ice
Followers
902
Following
4K
Media
129
Statuses
1K
Iβm Still Going Higher .π³π¬ π¬π§ π πΌπΆ
Canada
Joined June 2019
Abeg if una mama or papa die, make una no dey add me for burial WhatsApp group I use God beg una βοΈ
0
0
1
Since yesterday way one soldier girl, tell me say she love me , omo i just deactivate my account. π€£π€£
0
1
1
Person go give you cana instead make you puff and pass, You use am go make call π’
0
0
0
I'm a private person. Sure, I post whatever I want online but I also live a life you truly know nothing about. Not everything is for everyone.βοΈ
0
0
0
To anybody feeling sad or bad, I just wanna let you know I feel good.βοΈ
0
0
0
Ghana π¬π never c dis coming..πππ #WAFCON ππ³π¬π³π¬
0
0
1
Save this picture, it'll be useful when the season starts. βοΈπ
0
0
1
One of my biggest goals is to be rich without anybody knowing that Iβm Rich.. ( Peace of mind, Good health )π
0
0
1
But true true, Wetin omah lay do davido no good, nah feature them feature you, now you don go hide davido way get album.. na wa oo .. ππ
0
0
2
What if tomorrow nah somebody go come out, tell us say to chop food nah sin .π€π€
0
0
0
With time you go understand why your papa and mama no Dey follow you stand take passport β¦βοΈ
0
0
0
Omo the way things dey cost now ehh .. many people go dey stingy now oo.
0
0
0
14th is Valentine's Day. Abeg I no wan hear say, do Val for me. Because I go block you, delete your number.βοΈ
0
0
1
Any girl way send me 50k now on Valentineβs Day I go send you 100k.βοΈβοΈ
0
0
0
So many people go divorce , their husbands/Wives. For Nigeria , from this 2025. ππβ¦π
0
0
1
Since yesterday way one soldier girl, tell me say she love me , omo i just deactivate my account. π€£π€£
0
1
1