Mister tee
@Baba2ndei
Followers
458
Following
1K
Media
105
Statuses
1K
you fit pkai if you take my tweets serious
Joined November 2024
iPhone users don come again. Which one be say your cord better pass my phone
4
3
23
As a guy,try dey chop bokku bread and palm oil,your skin go dey fresh. Na update
1
0
1
English: I've not seen you Ibadan: interior. English: i don't want to see you Ibadan: inferior.
11
16
57
How's this even possible????πππ I'm tired, my For you page is the same as my Following page. Everything I see is my mutuals post. That's supposed to be in the Following c'mon. Idea on how to fix this? Or I shouldn't? Good morning friends and acquaintances of Oluwanifemi.
9
5
33
Am I normalΒΏ?? I no get any musician wey I dey Stan. If I like your song, I will listen to it and move on.
3
2
12
I don dey chat with lonely foreigners,oya where una dey press to get millions?
0
0
1
Good morning my mutuals β£οΈ Good morning soon to be mutuals If you like keep on praying for riches without working.
23
6
45
Do your best and take the rest home. Shey na me you wan leave the rest for?
0
0
6
As soon as I saw my mutuals engaging with my post, I made it a point to visit their profiles and show my support for their content too. I believe that by lifting each other up, we can create a powerful ripple effect of positivity ππ To my dearest mutuals I love you guys so much
5
3
24
Some of una go do banger boys and girls enter kirikiri..... wo you will do prisoning πππ
0
2
15