Collins Akonah Profile Banner
Collins Akonah Profile
Collins Akonah

@AkonahCollinz

Followers
1,462
Following
2,631
Media
1,047
Statuses
12,859

Pro drummer || Footballer || You go laugh tire aswear😂 || Barcelona💓 || Cruise lord || Messi || I sabi knack🍆 || Eric moore fan || Wizkid fc ||

Nigeria
Joined December 2022
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
She's earning 500k in Abuja He's earning 250k in Lagos. After the wedding, who suppose relocate?
93
10
134
@AkonahCollinz
Collins Akonah
29 days
Minimize ur kindness this generation has no memory
31
32
111
@AkonahCollinz
Collins Akonah
5 months
@bod_republic This gender, dem dey always remove pant everytime
Tweet media one
11
3
73
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 year
Presently burna boy's #1 others follow.....✊ @burnaboy
0
22
58
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Why u go hack ur babe whatsapp. is it necessary?
22
3
59
@AkonahCollinz
Collins Akonah
4 months
@DanielRegha As it stands now be like say the last don become the first. To tell u dat hard work pays... @burnaboy you too sabii aswear
8
2
56
@AkonahCollinz
Collins Akonah
6 months
@igiVawulence She'll be preparing her sf for war especially wen d guy take this mixture
Tweet media one
12
0
57
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Before i date a gurl, i go first ask u one question. Do u love football?
27
2
55
@AkonahCollinz
Collins Akonah
5 months
@rutie_xx Una go dey feel like say na enjoyment na lie na dirty cos am bath well joor😂
Tweet media one
5
0
51
@AkonahCollinz
Collins Akonah
10 months
@Cleoyourlatina @goal Madam na the agent read the tweet well don't get it twisted, before una go say na Mane No go fuck ohh...😂
0
1
38
@AkonahCollinz
Collins Akonah
6 months
@tonieboy_prog @bod_republic See as she hold person generation😂
0
0
25
@AkonahCollinz
Collins Akonah
6 months
@obajemujnr @bod_republic Oga leave matter to those who ar proffessionals. E depend on the d kind shower, if na motel shower u get, if she meet person wey get jacuzzi una don breakup since yesterday u no go even knw sf😂
4
0
21
@AkonahCollinz
Collins Akonah
29 days
Abeg try dash person money today Good morning✊
6
3
20
@AkonahCollinz
Collins Akonah
6 months
@najiyakha Wat u need is devotion with God
0
0
19
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Which of the following equipment ur parent take correct u when u small? me: my father use all for me till i get sense😂
Tweet media one
16
1
21
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 year
@__Somto_ @DanielRegha Chai i no get money i for dash you help me tell am....
1
0
19
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Abeg how many people suppose finish one spaghetti?
Tweet media one
17
3
20
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Just when u start understanding mathematics example 2 will spoil the whole thing😭
12
9
20
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
@girl_amebo Kia yes, most of us didn't enjoy our dad like others becos mine passed away long time ago when i was very little. Next life i want my dad back I love u daddy
5
1
21
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
When a woman is careful with her money they will say she's responsible, but when a man is careful with his money they will say his stingy😂 Why na?
4
2
19
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
I'm thinking of who to feature in my next single
Tweet media one
5
2
19
@AkonahCollinz
Collins Akonah
4 months
@bod_republic Father lord send my helper abeg, your boi dey stranded
Tweet media one
2
0
18
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
1. Some cram to pass exams 2. some start their reading from lask week to meetup exams for this week 3. Some have to summarize before they can read to pass exams 4. Some 2days to exams dey start reading 5. Some dey carry paper enter Where you fall?😂😂
17
2
17
@AkonahCollinz
Collins Akonah
9 months
@NGSuperEagles I appreciate them our turn dey come we go play for our national team Stay blessed✌
Tweet media one
1
0
17
@AkonahCollinz
Collins Akonah
29 days
Must you sleep with a man to get money?
6
2
17
@AkonahCollinz
Collins Akonah
5 months
@DanielRegha @instablog9ja Oga e no get wettin u wan talk for here, becos ur brother and ur sister no dey among wen e happen nw, u don go b dat ohh dem go tell ur family sorry on ur behave. I no go wait make dem tell me sorry ohh
Tweet media one
0
1
17
@AkonahCollinz
Collins Akonah
6 months
@bod_republic Rich man dash poor man money, later poor man come make money refuse to help former rich man. Omo wahala no too much😂
Tweet media one
1
2
17
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Why be say na pastor children do bad thing pass?
10
6
17
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Preek without money na dildo😂
13
2
17
@AkonahCollinz
Collins Akonah
24 days
Happybirthday to me God has been faithful 🎂🎂🎂 i knw say i get wahala😜
Tweet media one
3
0
16
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
No be to gather followers like fly. If dey can't engage then u have to think twice
3
1
15
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
Your wife likes the light on when she's sleeping and u like the light off when ur sleeping. Who suppose dey leave room?
12
4
15
@AkonahCollinz
Collins Akonah
10 months
@KhaleedSZN pride don dey enter them instead to remain focus fans head dey touch, today they like you, 2moa dem don change. Fans have a significant role to play in BBN, they should dictate their red flags and adjust No go fuck ohh...😂
0
0
13
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
You don't need money to be nice just be yourself Good morning ✊
3
5
14
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Sex in the kitchen or sex in the bathroom which one do u prefer?
4
2
13
@AkonahCollinz
Collins Akonah
11 months
Wizkid small body big engine Tottenham feel it, them collect @wizkid
0
13
14
@AkonahCollinz
Collins Akonah
3 months
Hustle make government no sew uniform for ur pikin😂😂
Tweet media one
5
3
13
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
So next season chelsea no go travel again chaii
Tweet media one
5
2
12
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
The last time dat guy knack u, hope him use protection becos very soon most gurls go dey miss their period😂 Na this week ohh
6
1
12
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Why be say if u just prepare say u wan fast the next day, na hungry go wake u up😂
5
4
13
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
You fit tell me who be the mama?
Tweet media one
8
1
11
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
If your're not ready to marry dat gurl abeg no waste her time, becos e get age wey gurl go reach dem go start to dey ask questions
3
1
12
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
You fit date gurl wey dey always give u close marking?
5
3
10
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
what category are u in? Omo me still dey manage2😂
Tweet media one
9
0
10
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 year
@EmaazDr @rutie_xx @bod_republic Allow this gurl make she drink water drop cup abeg u dey follow her bumper to bumper...😂
0
0
9
@AkonahCollinz
Collins Akonah
5 months
Why is breast so important to men? i don tink am tire i never find answer
Tweet media one
5
1
10
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
Those with bright future are always broke in their 20s😜
2
1
10
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
No be everything u go dey take for X serious. This twitter na cruise joor, take a joke😂
7
3
11
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
If u wan knw whether person neat or not just check the person toilet or kitchen to confirm
6
6
10
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
You don ever carry over 1unit course before? omo e dey pain die aswear😂
2
1
9
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Why be say na only maths uncle dey wicked? 😂😂
Tweet media one
2
2
10
@AkonahCollinz
Collins Akonah
3 months
E be like say na water wey i put for fridge i go use bath this night, becos i no understand this heat again ohh😂 How many times u bath today?
Tweet media one
6
2
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
Don't always wait for people to pay ur bills. Becos God send u helper u wan come press am till oil commot😂
0
3
10
@AkonahCollinz
Collins Akonah
6 months
@youngskidmusic @DanielRegha A guy cannot guy a guy yoyo😂
2
1
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
If u claim u have mutuals try and engage them not just follow them for nothing to just gain followers. What is 10k followers without engagement or impressions. No be ur papa get this X ohh, so no dey use am form for anybody Akamu😂😂😂
6
2
10
@AkonahCollinz
Collins Akonah
4 months
I love osun state so peaceful...
Tweet media one
3
0
10
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Since dem born u, u don ever see nurse wey mistakely carry belle?
4
1
10
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
There's always a drug for sleeping but no drug for wakingup. Better thankGod for life🙌
5
3
9
@AkonahCollinz
Collins Akonah
27 days
E sure me die say majority of una no pass WAEC for first sitting😂 na miracle centre
3
4
10
@AkonahCollinz
Collins Akonah
9 months
@collinscollin77 @Mrbankstips Na reason am oh women get mind, wettin dey fit do to get money u sf u go fear aswear. Everybody dey hustle him own way Stay blessed✌
1
0
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 year
@moriahmillsss @Zionwilliamson He has paid for all the goodtimes so leave him alone
0
0
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 year
@LoveWoods_107 I'm shocked as well, you know people crosscheck what they put out online like check spellings sometimes people type fast.......
1
1
6
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
Upon say u wear messi jersey go write jamb u no still pass
6
0
9
@AkonahCollinz
Collins Akonah
6 months
Omo money dey bank, but u still dey collect credit no be juju b dat, abi dem swear for u😂
Tweet media one
2
2
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
Becos EFCC say make we no spray money no mean say u no go spray perfume. Why will u be smelling at this modern age?
2
5
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Today person go send u money just believe
4
4
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
29 days
Those people dat use to hear God, please whats God saying abt Nigeria?
2
1
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Today na my child dedication, i'm inviting u. Today na powder powder✌
Tweet media one
5
0
9
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
@Justejumola I'm a man of God i can't fall for that
4
0
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
Anytime u go market, no too prize am becos dey still cheat u for the new prize😂
4
3
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
The most painful feeling is when ur mom ask u for something and u can't provide. Omo it hurt differently aswear. may that never be our portion in jesus name
3
1
9
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Have u overcome that addiction?
3
2
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Good morning my mutuals
Tweet media one
1
0
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Do people still look for white collar jobs this days?
3
0
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
6 months
@bod_republic This days dem no dey ask gurl how are u becos na billing go follow am 😂
Tweet media one
2
2
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
When somebody does good for u never forget, when u do good for people forget about it. that's how bless a man✊
4
1
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
6 months
@bod_republic Na davido i go interview i go ask am why him spoil sensational song wey dey ft am by chris brown and why do u have a frog voice and why be say wizkid sing pass u?
5
0
7
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 year
@instablog9ja I go breakup with you be that, i can give u all the attention from monday-friday, which kind attention you dey find again, madam from saturday game don change ohh....i no want disturbance. Football is life..⚽
1
0
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
"He used me" so she said, but everytime wey una knack na u dey on top. Abeg who use who now?
Tweet media one
4
0
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
6 months
The way person dey take matter seriously abeg take am easy make u no mad ohh becos 2023 no be ur mate, wahala no dey finish settle the one wey dey back first den face front i don talk my own😂
Tweet media one
1
4
7
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
See wahala i wan sleep i off light, my babe go on am say she like the light on. How we wan solve this equation?
4
0
7
@AkonahCollinz
Collins Akonah
3 months
Omo to reach 500k hard ohh Abeg 🙌🙌🙌
5
5
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Once dey call u, send ur acct number e get one kind joy wey dey come ur heart instantly✌
Tweet media one
2
0
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
8 months
@moriahmllsss0 I'd love to buy for u my lady. your very beautiful
0
0
4
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
Why do u go to orphanage homes to show so much kindness, when ur late brother's or sister's cannot boast of food daily
5
0
7
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
Even in ur lowest state try and be a blessing to somebody
4
1
8
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
Women no dey always gree say dem get money
@bellick01
Bello Oluwatosin ✝️💟
1 month
Do we still have babes that send money to guys they like naturally ? I don’t think so!!!
39
41
85
3
1
7
@AkonahCollinz
Collins Akonah
6 months
3
0
7
@AkonahCollinz
Collins Akonah
3 months
Father lord i pray thee send my helper e reamin small money
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
3
2
7
@AkonahCollinz
Collins Akonah
2 months
Now this year, another year will be added to ur age. What will u boost with that u have achieved so far? Good morning✊
3
2
7
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
No go start contribution wey u no go fit pay the next month😂
3
1
7
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 year
@EmaazDr @rutie_xx Oboi you get bad mouth chai...😂
1
0
7
@AkonahCollinz
Collins Akonah
4 months
@bod_republic Can you pay 50k for this meal?
Tweet media one
6
0
6
@AkonahCollinz
Collins Akonah
1 month
My prayer for u may God never use stone to replace u in jesus name
3
0
7