@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
Everybody wey no wan born pikin for this twitter, rest. The hot teks too much abeg. Find your kind, marry, enjoy yourselves and go. Ahan😂.
14
7
29

Replies

@Dre_VcGadgets
OluwaDamilare O. A.
9 months
@Afunnimawobeh E too much. I don't want children. We don hear. Leave us wey want children abeg
2
0
1
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@Dre_VcGadgets Like bro, the extra effort to convince us ehn. E dey vex me. For this Naija? Dem feel say dey no go ever old, or they will always have money to take care of themselves. Issokay. We will be here 😂
1
0
1
@rayz4lyf
Promise Hassan (Rayz)
9 months
@Afunnimawobeh D matter sef just follow your partner talk am and make una do as una want. We really don’t have to know your plan. But what do I know
2
0
6
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@rayz4lyf Bro you just talk am💯💯💯💯. My own be say, for this Naija, e no fit work😂😂
0
0
2
@kerry_crypto
Uncle_Mordecai ❤️speaks $LINGO
9 months
@Afunnimawobeh Una children dey disturb us 😂
1
0
0
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@kerry_crypto Send your address bro. I wan yarn you something 😂
1
0
0
@prinsleyosakwe
Prinsley
9 months
@Afunnimawobeh The matter dey vex me no be small. Like say we wey wan born pikin, na so we Dey use the matter disturb the whole community. It’s sickening and boring at the same time. Face your life, make your own decisions. I don’t care what they are!!!!
1
0
1
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@prinsleyosakwe Bro this energy😂😂😂😂 you dey paraa
0
0
2
@Jochebed_Ibanga
Joukee👑
9 months
@Afunnimawobeh Where e de happen
1
0
0
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@Jochebed_Ibanga No be one place oh. Na everywhere 🤣
0
0
0
@Alhajidon
Don wayne
9 months
@Afunnimawobeh Senior man what did I miss
1
0
1
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@Alhajidon Nothing much my boss. We just want drag people today 😂
1
0
1
@Sevynmichaels
Sevyn
9 months
@Afunnimawobeh Where dem post am again o make I see 😂? When ppl wey want born go day disturb us and day question our decision, una no day know o. We are not even saying ppl should not born, it's those who wanna have kids that are saying we should have kids
2
1
2
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@Sevynmichaels This guy 😂😂😂. I don forget about you 😂😂
0
0
0
@TimmyPlayaXO
Timmy Playa XO ❤
9 months
@Afunnimawobeh 😹 Allow them o, make the dating pool clear abeg
1
0
0
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@TimmyPlayaXO Allow fire 🤣
1
0
1
@Calebkenny1
kaycee
9 months
@Afunnimawobeh Yes we no want children. Just 2 is ok
0
0
1
@Sevynmichaels
Sevyn
9 months
@Afunnimawobeh Moreover isnt me talking bou it a way of finding my kind? Block us bro 😂
0
1
1
@VictorIbanga13
Edikan_Ibanga
9 months
@Afunnimawobeh Abeg where the vawulence dey boss
0
0
0
@BusayoSaanu
busayo oluwasaanu.
9 months
@Afunnimawobeh Just Dey disturb person everyday, little thing like this, I no wan born pikin…….. keep it to yourself please we don hear your future plans….. abi ni nigeria 🇳🇬 nko? We go see…. 🥳🥳🥳
0
0
1