@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
The way WT hammer porn today, I Dey suspect say society Dey backend to many people mobile devices. Nothing you wan tell me. Neck pressing at its finest 😂😂😂😂. I go mute anything seggs on this twitter for now, cos before you look, boom! Sex tape for your TL 😂😂😂😂😂
10
3
37

Replies

@Trenches_Boy1
Efemoraye
9 months
@Afunnimawobeh Enjoy eyes dey see everything, as e dey happen WT dey address am...make e nor be like say we nor hear am....coz u go just dey your own porn and immortality go just dey find u come like say u dey owe am money..... God abeg oo
1
0
1
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@Trenches_Boy1 Bro the matter ehn, we gats discuss am one day. In those days you gats actively look for am. Now, na Wetin go wake you Ul for morning be that. Especially SC. Those wey know, know 😂
2
0
1
@Dre_VcGadgets
OluwaDamilare O. A.
9 months
@Afunnimawobeh The way one unmarried brother answered today. E too dey sus. I begin wonder how the brother know sey sex dey sweet?
1
0
0
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@Dre_VcGadgets Lmao broooooooooooo. The guy don Dey run levels. Dem go call am enter small room next week 😂
1
0
0
@Pedro_king_J
oluwaseun
9 months
@Afunnimawobeh 😂😂😂😂😂 OMO ehhh
1
0
0
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@Pedro_king_J You sef feel am Abi lmao.
0
0
0
@wilson_idoro
Idoro Wilson
9 months
@Afunnimawobeh For now huh
1
0
0
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@wilson_idoro Yep because new stuff will come up. You can't mute everything my bro.
0
0
0
@littlenzuki_
Edwin Nzuki
9 months
@Afunnimawobeh Today watch touch me, I really need to rethink my ways
1
0
0
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@littlenzuki_ You've been a bad boi 😌😗
1
0
0
@Calebkenny1
kaycee
9 months
@Afunnimawobeh Those handles posting leaked contents should be looked out for. They do too much
1
0
1
@Afunnimawobeh
G.T.P (Auska)
9 months
@Calebkenny1 You no go know which ones. Na the issue be that.
1
0
2
@imdreferee
RefMyke 🕵🏽‍♂️
9 months
@Afunnimawobeh Make we no lie, Porn and Gambling has crawled it's way gradually into the homes, minds, phones of Bros & Sis. 😞
0
0
0
@ceoru_007
C E O_
9 months
@Afunnimawobeh Just goes to show that Jehovah wants his servants holy and will discipline them not preach to them what they want to hear 👂 as is common in Christendom.
0
0
1
@iamcomano
Omano, Chijindu Friday
9 months
@Afunnimawobeh Ihe shi ru ikhe
0
0
0
@SamuelKpotie
Samuel kpotie
9 months
@Afunnimawobeh You believe say even for your Cong, them dey shove these images for your face? No be for only social media. Even for shoos when dey into photography and videography, their posters sef dey contribute. Those boys and girls wen dey almost waka naked for road sef dey.
0
0
0