
Yes YES
@AdeAdeAde122
Followers
9K
Following
186
Media
234
Statuses
800
TT last bame always dey funny..Dem go play 14-14 sha ni and 3-0 set self go cut underπ©π©π©
11
7
35
TT last game crazy gan. Even 3-1 set go cut. Na 15-15 dem go dey play every setπππ
20
18
42
If i win bet today i go share 1mπ
π
π
Weekend don too show me shege
64
30
88
God abeg ooo..1 game left to boom 1.5m and 2 games left to boom 2.5mπππ
32
22
94