AS Roma Pidgin Profile Banner
AS Roma Pidgin Profile
AS Roma Pidgin

@ASRomaPidgin

Followers
27,755
Following
2,025
Media
4,919
Statuses
13,740
Explore trending content on Musk Viewer
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
2 years
EUROPE DON DEY HEAR WORD! 🏆 WE DON SHOW!!! 💛❤️🐺
410
4K
32K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
Na who dey alive dey watch football match ✊🏽 #EndSARS #EndPoliceBrutality
345
22K
25K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
3 years
Pesin wey get ball no dey drag for set. #NaijaBallRules
Tweet media one
493
6K
23K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
Laycon 🙌🏽
336
4K
22K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
2 years
Otun ti zeh for the Special One! 🖐🏽
Tweet media one
223
3K
23K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
#AbegStaySafe Una voice dey loud and clear ✊🏽 Beta go hapun soon!
274
8K
15K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
3 years
how I wan yarn management say na dorime we wan use unveil Mourinho laidis? 🤔
371
4K
14K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
if we neva dey follow you back do laidis 🙋🏽‍♂️
Tweet media one
3K
7K
13K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
3 years
We carry dem handicap dem dey happy 😏
628
2K
12K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
We dey see wetin our fans for Naija dey go thru. We don read all una tweets and messages since. We tanda wit una ✊🏽 And we pray say no innocent lives go lose again 🇳🇬 #EndSARS #EndPoliceBrutality
Tweet media one
161
11K
12K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
2 years
dis one wey big wiz and burna dey win ballon d'or so... #godwhen 😭
141
2K
11K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
So make life end becos you lose 100 naira?
@e_tradez
Elder
4 years
@ASRomaPidgin After una tear ticket yesterday 🙄🙄
6
11
111
1K
4K
10K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
Indabos-what? 😕
873
2K
10K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Na "Twitter for the gods" you dey expect to see befor? 😒
553
5K
9K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
WE DON SHOW! Make una no dull am. Naija🇳🇬, how far nah? #ASRoma 🐺
@ASRomaEN
AS Roma English
5 years
Introducing @ASRomaPidgin #ASRoma become first European football club to launch Nigerian Pidgin English Twitter account 🇳🇬 #NaijaTwitter Full story:
Tweet media one
388
2K
4K
560
5K
8K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
We dey wish NFF, Davido, Mark Otabor, Burna Boy, Laycon, Fireboy, Osinachi Ohale, BlaqBonez, Josh2Funny, MI, Frank Donga, Yemi Alade, Vector, Anthony Joshua, Wizkid, Ebuka, 2Baba, Omojuwa JJ, Erigga & all Naija pikin... HAPPY INDEPENDENCE DAY, NIGERIA🇳🇬🎇 #ASRoma 🐺 #NigeriaAt60
140
1K
7K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
Emeka talk say hin no like to dey follow Kola play monkey post becos
Tweet media one
412
3K
6K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
2 years
80' Victor Osimhen don tear net to dash Napoli lead. #RomaNapoli
156
592
6K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
All my guys are ballers 🙌🏽⚽
@ASRomaEN
AS Roma English
5 years
Man's out here WORKING... 💪 #ASRoma #Azzurri
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
12
44
333
149
3K
5K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
Fireboy DML 🔥 #Apollo
89
1K
5K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Roma Pidgin Admin dey call FIFA lowkey say make dem cancel international break forever
70
1K
5K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Rain no dey collect permission again to fall anyhow for Lagos, but Naija pipu still dey street dey hustle sha 💪🏽
67
2K
5K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
1 year
"Peperipe peperipepe No go dey do pass yoursef." 🎶😁
268
1K
5K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
"Oya, gbẹsẹ gbẹsẹ. Gbe bodi ẹ!" Cengiz Ünder:
Tweet media one
120
2K
4K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
🎵 when you see Roma Pidgin Admin drive by, holla at your boy 😅
Tweet media one
74
2K
4K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
When you wan go play club football but international break dey hold you 🔙 😭
103
1K
4K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
3 years
"Me I no dey waste energy, ball like Okwaraji" 🕺💃 @BlaqBonez no dey miss target 🎯
Tweet media one
Tweet media two
23
640
3K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
1 year
if you wan make we follow you back do like dis 🙋🏽‍♂️
864
112
2K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
👀 Track 12 😍💛❤️ #MadeInLagos
74
820
2K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
NASOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO! Naija don wake up like giant wey dem be!!! 💪🏽🇳🇬 #Team9jaStrong #SuperEagles #NGACMR
40
882
2K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Roma Pidgin Admin sisters get one padi wedding to attend today. Di asoebi too bam 😍
Tweet media one
Tweet media two
61
878
2K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
WARRI NO DEY CARRY LASS! @NGSuperEagles , how far? Na di next Okocha be dis o... 🇳🇬⚽
63
1K
2K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
▬▬▬.◙.▬▬▬ ═▂▄▄▓▄▄▂ ◢◤█▀▀████▄▄◢◤ █▄ █ 👱🏽 █▄ ███▀▀▀▀▀╬ 💨 ◥█████◤ ══╩══╩═ ╬═╬ ╬═╬ ╬═╬ Roma Pidgin Admin just dey ╬═╬ arrive for Stadio Olimpico ╬═╬ for #RomaNapoli ╬═╬ ╬═╬ ╬═╬🕺🏽
51
515
2K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
3 years
so you no wan do tour reach hia for your album? okay stay o
@itsLaycon
biọba
3 years
Shey this man think say me I go follow am go Roma... To go and do what 🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️
237
691
7K
48
485
2K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
2 years
Make una no vex. I no go tweet again. Admin sef wan go celebrate wit players 😂 🏆
Tweet media one
31
196
2K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Una fit BALANCE di RTs and Likes laidis? 🤔 ⚖
42
1K
2K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
1 year
Baba of all dem babas 🙌🏽 #ASRoma
Tweet media one
29
79
2K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Ezege 1 @Phynofino com watch #ASRoma dey tap ball on Sunday for Stadio Olimpico on hin tour of Europe. Fada Fada tinz! 🙌🏽
Tweet media one
25
522
2K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Finally dem don spot Roma Pidgin Admin 🙈🎤
91
589
2K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Jersey wey sell pass today for #ASRoma store 💯😆 No dull am, na #TachaIndependence 🔱
Tweet media one
106
466
1K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
If we neva follow you back do laidis 🙋🏽‍♂️
1K
89
1K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Happy Independence Day to all Naija pikin 🇳🇬 Una be di best! 🙌🏽 Continue to dey shine to di rest of di world 💪🏽 #ASRoma 🐺 #October1st #IndependenceDay #NigeriaAt59
Tweet media one
32
362
1K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
Rat wey die ontop bag of rice, no be hunger kill am, na over excite. - @erigganewmoney #PidginProverb
49
299
1K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
Who be dis wey dey wear our new jersey? 🟥🟧🟨 Abeg make una epp us tag am.
Tweet media one
42
266
1K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
To all Naija #ASRoma fans wey think say dem dey alone...
40
265
1K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
2 years
Na #TeamNigeria we be for hia ✌🏽
38
230
1K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
"Roma don tanda back from dia gbege! Manolas, di Greek Amadioha for Rome. Wetin we no fit think don happen for our korokoro eyes. Dis tin no suppose happen! Dis tin no fit happen! Dis tin don dey happen!"
74
573
1K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Oga Boss Ranieri first match for hin return to #ASRoma too make sense. Na di highlights be dis... Naija Style! 😍🇳🇬 #RomaEmpoli (🎶 @austincan__ x @iamkissdaniel )
55
312
1K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
We no do 😒 Buy am first. NO CREDIT TODAY, COME BACK TOMORROW 🙅🏽‍♂
@dami_simplicity
Mr Simple💼
5 years
@ASRomaPidgin I dey gbadun dis una New Jersey , how many retweet to get a signed one from dzeko for free @ASRomaPidgin
0
1
7
63
756
1K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Tacha Roma fans make una assemble here! 😜
@bloomerboop
BLOOMER 🔱 THE 🔱 TITAN 🔱
5 years
How many Titans are now dumping their clubs for @ASRomaEN because of the beautiful shoutout 🤣😭😭 Do like this 🙋🏽‍♀️🙋🏾‍♂️ 😂😂😂 #ILoveRoma #RomaFan #IndependentTacha #IndependentTacha #IndependentTacha #IndependentTacha #IndependentTacha #IndependentTacha @Symply_Tacha
23
60
362
140
228
1K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Roma Pidgin Admin to other admin after winning award
92
618
1K
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Any #ASRoma player wey we catch dey take selfie wit Drake until dis season kpai ehn... We no go give am pay rise 😒 🤳🏽
60
392
949
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Di sound of dat final whistle go too sweet now o 🙏🏽 Ref, how far? #NGACMR #Team9jaStrong
27
266
931
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Close shop abeg! Market don finish!!! Naija dey ball ⚽💪🏽 #Team9jaStrong
@NGSuperEagles
🇳🇬 Super Eagles
5 years
Ekong!!!!!!! Scores
136
806
4K
18
479
930
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
CLOSE SHOP! Market don finish... Pepper don rest!!! 💪🏽🇳🇬 #NGASEY #Team9jaStrong #ForzaNaija
@NGSuperEagles
🇳🇬 Super Eagles
5 years
Gooaal! 3-1 Moses Simon extends our lead with smooth finish inside the box. Jamilu Collins with yet another assist. #NGASEY #AFCON2019Q #SoarSuperEagles #Team9jaStrong
16
142
575
34
498
926
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Abeg o! Na ʷʰᵉᶰ ʷʰᵉᶰ ʷʰᵉᶰ ʷʰᵉᶰ ʷʰᵉᶰ ʷʰᵉᶰ ʷʰᵉᶰ ʷʰᵉᶰ na when dis international break end!? 😒
54
415
893
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
11 months
Happy Baiday to Mo Salah, befor befor Roma beta player! 🐺 🇪🇬 #ASRoma | @MoSalah
2
44
957
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
2 years
As e take start As e dey go now
Tweet media one
Tweet media two
11
99
917
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
EVERYWHERE STEW! 🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️ Naija tugbaski 💪🏽 #NaijaTwitter #ASRoma
66
340
858
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
How Roma Admin dey gbe bodi when hin chop jollof rice finish 🍲
48
345
862
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
'Dear Roma Admin, I for don send you dis letter since but man bin dey hustle...' #WorldPoetryDay
Tweet media one
39
252
773
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
Congratulobia to Naija Super Eagles and @thenff for di comeback win against Benin Republic for #AFCON2021Q 👏🏽🇳🇬 Una do well! #SoarSuperEagles
@NGSuperEagles
🇳🇬 Super Eagles
4 years
FT: 2-1 It ends here at the Godswill Akpabio Stadium, Uyo. It is a winning start for us in this campaign. #NGABEN #AFCON2021Q #SoarSuperEagles #Team9jaStrong .
81
181
934
10
124
770
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Roma Pidgin Admin wan submit proposal to management say make #ASRoma players dey enta field like dis evri match dis season. Make sense? 🕺🏽💃🏽
39
238
768
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
2 years
We sef na champion for Europe! #ASRoma #UECL
Tweet media one
36
130
756
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
Dear Pesin Wey Dey Do Us, We apologize abeg. No vex! 78' Udinese don tear net again 😔 #RomaUdinese 0️⃣-2️⃣
139
357
723
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
2 years
Stand fit! 🥇
Tweet media one
16
35
732
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
Roma, calm down like dis 😭
Tweet media one
47
241
686
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
We for #ASRoma dey wish @NGSuperEagles ogbonge outing for #AFCON2019 as dem dey play dia first match today. Na to carry dat cup com Naija🇳🇬 back na hin sure pass 💪🏽🏆 Make una show dem Naija spirit!!! #Team9jaStrong #NGA
Tweet media one
11
216
697
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Happy posthumous baiday to Samuel Sochukwuma Okwaraji (May 19, 1964 – August 12, 1989). Legend for Naija football wey tap ball for #ASRoma as small pikin player. 🐺 We hail & we no fit forget you lailai! 🙌🏽
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
10
264
679
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
#FIFA20 don show! 🎮 For all of una wey like to dey PERUZZI una opponents wella 😂 V na for #VOLTA @EASPORTSFIFA
42
401
654
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
@iam_Davido ROMAntic Sounds 😊🐺
41
108
634
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
2 years
Na tears of joy 🥲 Oga Boss Mou! #ASRoma #UECLfinal
Tweet media one
9
61
661
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
See as @DJSpinall take cack! 😍 See as hin cajad wella wit di colour dey rep #ASRoma ... ❤️
Tweet media one
8
90
608
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
wia you dey when Davido bin broke? 👀 #BackWhen
47
126
526
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
#FEM 🤫
33
250
528
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Felele!!! 🤩🙌🏽 Ball wey all stars wey comot for 80's and 90's use. Na dis ball dey go anywia wey hin want. No be you dey direct am 😂
@FootballFactly
Football Factly
5 years
Complete the sentence 👇 The name of this ball is ________________ ⚽️🤔
Tweet media one
84
5
50
54
278
583
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
RIP to befor befor @NGSuperEagles defender Ajibade Babalade, who die of cardiac arrest yestaday for today in Ibadan. Our mind & prayers dey wit hin family 🙏🏽😔
Tweet media one
13
153
562
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
2 years
. @aproko_doctor , Oga Boss Mou dey take your advice o 💧
17
134
565
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
When you wear belt wit jersey go play for #ASRoma . Roma players sef na Marlians. Dem kuku no dey wear belt enta pitch
17
257
535
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
We bin wan start to dey tweet match updates as usual today, later com remember say international break dey 😭😭😭😭😭😭😭 Club football, we don miss you o 🔊
@king_Mufaasa
King Mufasa🇳🇬
5 years
O jewa ka eng International break version @ASRomaEN @ASRomaPidgin
3
5
11
16
230
533
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
No mata wia you dey go juss no forget road wey go lead you go house back 🎶
Tweet media one
29
235
543
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
🇮🇹 Belle dey sweet us for #ASRoma as we announce say we don chook biro for paper wit Naija Football Federation sign three years partnership. 🇳🇬 @theNFF 🤝 @ASRomaPidgin 🤝 @NGSuperEagles
Tweet media one
42
247
544
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Dat #FridayFeeling becos @NGSuperEagles get match. Na only @BurnaBoy fit provide am! Gbedu don enta bodi finish!!! 🎶🕺🏽💃🏽 Abeg make una drop una predictions for Naija🇳🇬 🆚 Seychelles🇸🇨 #ASRoma #Team9jaStrong
58
220
535
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
2 years
Oga Mou! 🙌 Your face show, your shoe shine!! ☀️
Tweet media one
11
72
551
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Congratulobia to the #SuperEagles and all Naija pikin as Nigeria waya Guinea take qwalify enta round of 16 of #AFCON2019 Gbe bodi enta next round! 🕺🏽 POWER OF NAIJA 💪🏽 (📹 @SuperSportTV )
11
171
527
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
3 years
🤔 Roma Pidgin Admin wake up dey reason if Osita Iheme & Adekola Odunlade sef dey use dia own memes wen dem dey chat wit dia padi.
Tweet media one
Tweet media two
20
72
507
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
But for Roma... Admin: 🐐 Followers: 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐 🐐
@bayer04_en
Bayer 04 Leverkusen
5 years
. (\__/)    ⠀  (•ㅅ•) Admin  _ノ ヽ ノ\ __ / `/ ⌒Y⌒ Y ヽ (  (三ヽ人  /   | | ノ⌒\  ̄ ̄ヽ  ノ    ヽ___>、___/    |( 王 ノ〈 (\__/)    /ミ`ー―彡\ (•ㅅ•) (\__/) (\__/) (\__/) Followers (•ㅅ•) (•ㅅ•) (•ㅅ•)
50
138
2K
11
235
502
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
When dem tell you say make you sidon but you dey form stubbornness. 😒 #ThrowbackThursday : Zaniolo first Serie A goal for #ASRoma . 🆚 Sassuolo 📆 December 26
28
206
512
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
Drip wey carry weight 😍😎🐺
@volqx
Volqx
4 years
Heard y’all mad at me ... but God said son keep moving 🐆 🐆
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
203
262
4K
7
66
497
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Naija dey kpef dem! 💪🏽🇳🇬 #NGASEY
@NGSuperEagles
🇳🇬 Super Eagles
5 years
2-1 Gooooaal. Henry Onyekuru’s header restores our lead. Jamilu Collins with the assist. #NGASEY #AFCON2019Q #SoarSuperEagles #Team9jaStrong
18
93
304
13
182
483
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
So, make Pastor @KelechiAFC & hin Russian choirs com sonsh us di closing prayer wit Soco special number. 🙏🏽🙏🏽🙏🏽 #ForzaNaija #Team9jaStrong #NGASEY #ASRoma
14
128
485
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
3 years
Una still fit see our tweets for Naija so? We juss dey ask...
105
143
492
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
"I don arrange #ASRoma blue jersey for you" 🌠
@KingiJosh
Funny🃏Banter
5 years
Bomboclaat
Tweet media one
Tweet media two
586
353
2K
29
120
466
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
😱👑🙌🏽 See bending! See placing! See beta goal! Na only 👑 Totti fit do am... #ASRoma #SampRoma
23
162
474
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Happy Sunday to all Naija Roma fans. Di rest fit com collect dia own later sha 😂 #ASRoma #SampRoma
Tweet media one
21
102
465
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
4 years
We sef dey try win all di matches wey we play. To get 3 points no be beans. But wetin you go dey see for mentions all di time na say we spoil ticket 🤷🏽‍♂️ Pipu juss no wan undastand o.
@MI_Abaga
The Guy
4 years
Everything in life is hard
261
731
3K
60
250
473
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
No matta how long e take stammerer go still mention "Baba". (Na Yoruba Proverb) No matta how long you hustle for, for di end you go make am. Wetin we gain nah? #MondayMotivation #ASRoma
24
156
443
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
Roma Pidgin Admin dey waka enta Serie A back after international break, and hin dey recite Psalm 91:7 🙏🏽
19
136
450
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
As di owner of house talk feel at a home nko 🤷🏽‍♂️
@erigganewmoney
𝙴𝚛𝚒𝚐𝚐𝚊
5 years
You de stay person house, you go do frame ? 😂😂😂
Tweet media one
226
543
3K
31
175
449
@ASRomaPidgin
AS Roma Pidgin
5 years
El Shaarawy aka Star Boy 🌟 aka El Shara Shara aka El Shaprapra aka El Shapropro aka El Sharwama ...don chop #ASRoma @QatarAirways Man of the Match for Saturday match against Inter Milan. ☄️🎯🌟 @OfficialEl92
Tweet media one
13
78
462