BALOGUN DODONDAWA
@1i_riz
Followers
5K
Following
189K
Media
9K
Statuses
159K
I swear trolling and banter no suppose dey go far I go check some of my tweets sometimes burst laugh then go about my day but some of you don turn stanship to something else 😂😂
7
3
18
JUST IN 🚨 Tml Vibez has now surpassed 300 MILLION streams across all credits on Spotify. 👏🏾
13
84
754
TML Dey pami ahh 😭😭❤️, My prick Dey stand as I Dey hear this werey voice fuck 😭😭😭
0
2
4
‘I getti lappy oo, inno get money oo, so I press my lappy oo, ma gba gbe pe mo sabi oo, TML sabi oooo’ #AstreetkidDiary
1
1
4
God catarrh go full him nose as he type this thing😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😂😂
@lshriwoo All artist drop album this year but na only seyi own una Dey call flop I no blame u na online u Dey bear hope but real life , u no even get hope for ur family till u go die de ni
3
0
5