S†ackz
@0nly1stackz
Followers
2K
Following
52K
Media
307
Statuses
69K
ʀᴇʟᴀᴛᴀʙʟᴇ
Home
Joined November 2024
To err is human, to carry for mind till i do you back is ME, na you sabi who be DIVINE. I no go forgive wetin you use clear i do me.
12
17
26
Not to disrespect but If Dagrin was alive there would be no Olamide.
121
82
172
na here we Dey when una Dey drop una Spotify wrap we no see Fela ooo .
13
23
43
Omo lecturer send me commot for class e no Sabi who i be for twitter sha.
25
14
32
I love you as a friend " for real women deserves menstruation pains😢💔
12
18
28
Na wetin you want make Wizkid approve be this? in 2026? Wey you dey sound like faulty tiger generator 😂 @IamTerryg Ori e buru 😂😂
19
46
203
This same Wizkid? 😂 The funniest thing is, Wizkid doesn't know who is Jaywon 😂 Wizkid didn't know you or heard about you @JAYWONJUWONLO
Wizkid can never caution FC and that is the problem here. Instead of him to do so, he will rather go through corners or take the fall for their bullllsshiit and that is why we are here. Fatherless children has continued to disrespect and mock hardworking people while claiming
9
94
421
E get the money wey go enter ur hand , house food no go sweet again 💔😂
45
46
92
We don’t even talk about why some people confuse boundaries with punishments..
44
63
82
Ishowspeed is in Nigeria, Time for davido to trend again, e go first use clubbing wounď am🤣
69
30
259
“Tinubu should make it a law that anybody that disrespect Fela should be arrested” - GheGhe
47
39
104
Day 3 of finding my mutuals, if you see this please quote and drop a follow I’ll connect back immediately
42
66
101
one day my papa go show me that thing wey elders dey see when them sit down, wey i no fit see even if i climb iroko tree.
42
66
125
began this year as a tenant in ikorodu , ending the year as a landlord. Glory to God 🙏 Congratulations to me ! 🎉
109
62
195