Mü Ñä
@godwin3321
Followers
225
Following
6K
Media
118
Statuses
2K
I get 20,30,50 and 100k wey I wan give But I neva see who deserve am Will still be searching shaa.
36
27
44
Anywhere them dey dance for new phone,make u involve me I need to change phone 😭
5
2
6
Shamzzy wan buy us food 🕺
@godwin3321 YOU SUPPOSED DON ASK EVERYBODY HERE WETIN DEM WUN CHOP 😹😹❤️
4
0
2
The next time I go see Small money,I go fess cry like 2 hours I don too suffer
3
3
6
Omo me I go marry for look ooo E get this babe wey I just see now,omo😂
2
1
5
After a long day, make person no even get person wey go write an"How are you baby". Nawa ooo
3
1
4
One of this days,I will post something that will shake social media 😌
7
5
12