yo drex ⚡ Profile
yo drex ⚡

@boidrex_

Followers
170
Following
5K
Media
46
Statuses
926

Life of an Artist 🖤• PR• Arsenal 🔴• Night owl 🖤

Joined May 2025
Don't wanna be here? Send us removal request.
@boidrex_
yo drex ⚡
16 days
Beat this 😌
@abazwhyllzz
𝔸b𝕒𝕫𝕫
16 days
Show me a picture of you holding something
2
3
14
@boidrex_
yo drex ⚡
2 hours
Wike and 3 Star General, who is Higher? 🌚
1
0
2
@boidrex_
yo drex ⚡
15 hours
Una no want make I enter 200 followers ba 😔💔
1
1
4
@boidrex_
yo drex ⚡
19 hours
I just follow myself talk finish now Na me dey do myself 😹
2
3
6
@boidrex_
yo drex ⚡
19 hours
I dey struggle you say I dey nonchalant
1
5
6
@boidrex_
yo drex ⚡
19 hours
E go dey do you like make you bill me No try am
0
4
5
@2THUQQ
25
1 day
I engage you and you engage me back Deal??
4
5
9
@boidrex_
yo drex ⚡
1 day
Two wrong just make right for my front now now
1
0
2
@boidrex_
yo drex ⚡
2 days
You go think say i guide, until you need my help na then you go know say me self need serious help 😹💔
0
0
1
@boidrex_
yo drex ⚡
2 days
‘Life no easy my brother’ This one no be Burna boy lyrics o!
2
0
6
@boidrex_
yo drex ⚡
2 days
Girl wey give me number yesterday say she dey sell clothes online, na yansh she dey shake sincee yesterday for status. I no see polo buy 😔😹😹
0
0
5
@boidrex_
yo drex ⚡
2 days
Fr brr 😭
@heis_beebah
HEIS🥶
2 days
Tl just dry, no agenda 😭
0
0
1
@boidrex_
yo drex ⚡
2 days
Up and Activv ⚡️
2
0
2
@boidrex_
yo drex ⚡
3 days
Barcelona all over my TL ❤️💙 VISCA BARCA ❤️💙
0
0
1
@FCBarcelona
FC Barcelona
3 days
Job done ✅
146
756
10K
@mc_pully
ᴘᴜʟʟʏ
3 days
Moving out of trenches
@Bigwavee00
Eleniyan (EG)☎️
3 days
Believe 💪
0
1
2
@boidrex_
yo drex ⚡
3 days
Ola tun ni Monday modaron
0
0
3
@boidrex_
yo drex ⚡
3 days
Sometimes, in life, just sleep
1
0
4
@boidrex_
yo drex ⚡
3 days
‘Yesterday was fun, let’s do it again’ Cause no be you them debit na 😹😹
1
0
4
@boidrex_
yo drex ⚡
3 days
Even if na fake alert do for me
2
0
3
@boidrex_
yo drex ⚡
3 days
If them no gree love you, you rest abi ogun dey kee you
1
2
3