B.S.K Profile
B.S.K

@B_S_K9

Followers
5
Following
2
Media
3
Statuses
38

Joined October 2022
Don't wanna be here? Send us removal request.
@B_S_K9
B.S.K
3 years
Or use am play 50 odd πŸ€” 😐
0
0
1
@B_S_K9
B.S.K
3 years
Hell abi wetin u just talk na na
0
0
1
@B_S_K9
B.S.K
3 years
Na person pikin wey I go just serious swear give na I dey fine
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
Is she for real Omor
@Lady_Alfred
Tobi AlfredπŸ¦‹
3 years
Any date wey no involve pounded yam, I no do😏
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
I get 10 sure odd for u Ajeh he go come #ODD
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
Omor eeeeeh
@adesuwa_janet
Janet Adesuwa
3 years
Second hand gun needed urgently... Serious seller only 😀
0
0
1
@B_S_K9
B.S.K
3 years
Daddy
@foreign__og
Kidney BuyerπŸ”ͺ
3 years
What comes to ur mind when u hear the name WIZKID?
1
0
1
@B_S_K9
B.S.K
3 years
U are putting on black ⚫ And u are even black ⚫ And u are telling me to of d light u want it dark I Don carry another thing enter lolo mo gbe
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
Shey na person wey get Christmas clothes na
@swizzy_baby
SarahπŸ’œβœ¨
3 years
If you get sense by now you suppose give tailor your Christmas clothes πŸ˜‚
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
Sope otilor E don go ooo
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
You dey go through alot abi Yes go through more na ur turn Iya ma je ori e πŸ™ƒπŸ™ƒπŸ™ƒ
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
SIR BIG WIZ πŸ¦… #MLLE
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
We chasing the bag πŸŽ’ ?? We chasing the bag πŸŽ’ ??? We chasing the bag πŸŽ’ ???? U don finally hold d bag na okiraka clothe dey inside 🀣🀣🀣🀣🀣🀣
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
Never let dem no ur nxt move ????? πŸ˜”πŸ˜”πŸ˜”πŸ˜”πŸ˜”πŸ˜” Omor u gon no,no ur nxt move again
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
At this stage na ritual remain 😈😈 Hope don finish,blessing don finish,grace don run,joy no gum board, Cutlass everyday 😑😑😑
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
Ooh na you get doings pass πŸ™‡πŸ™‡ Well done doings kid πŸ‘ πŸ‘
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
Nothing concern status concern wetin dey do you πŸ€·β€β™‚οΈπŸ€·β€β™‚οΈπŸ€·β€β™‚οΈπŸ€·β€β™‚οΈ Sho mad ni πŸ€ͺπŸ€ͺπŸ€ͺ
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
If God con Come down which magic 🎩 him go paform πŸ€·β€β™‚οΈπŸ€·β€β™‚οΈπŸ€·β€β™‚οΈπŸ€·β€β™‚οΈπŸ€·β€β™‚οΈ
0
0
0
@B_S_K9
B.S.K
3 years
BIG WIZ
0
0
3
@B_S_K9
B.S.K
3 years
Omo anyhow 😳 sha We try again
0
0
0