@SakasticBET
No fear , naija is a pattern killer. Them go make their ball slow, since them like fast football. Then we come add pressure to them, either they score own goal of we score them. That's just it
@SakasticBET
Lol.
Be like you never play ball against a team wey dey play rubbish to the extent wey their rubbish go come make you sef dey play rubbish until them win you.
@SakasticBET
I understand they scored thrice but against who? Namibia,can they be compared to Ivory Coast and Cameroon? Bring them on,we will chew them again