@G5VE_
G5VE (BLOCKED BOY)
18 hours
Bitter human very bitter set of people the hate come from no where since the guy started doing well in the music industry, una oloriburuku artist wey say the guy no go taste 1 since he make that statement he’s always behind him.
@rexxiepondabeat
BIG VYBZ
21 hours
Cry cry baby
3
5
19

Replies

@G5VE_
G5VE (BLOCKED BOY)
18 hours
Very bitter set of people if una like use hear knack wall the guy will always be infront of you people inshallah @rexxiepondabeat anything you lay your hand on no go prosper
1
0
1
@SeyiTobi361340
Tobi🦀
18 hours
@G5VE_ @rexxiepondabeat Person wey dey craze them want make he still dey follow them pull up in their cheap studio local studio them no dey part of his project Seyi really press their foolish neck with doings this year I know where the hate come from 😂
1
0
1
@G5VE_
G5VE (BLOCKED BOY)
18 hours
@SeyiTobi361340 @rexxiepondabeat Bro I don’t know where the hate comes from tbh una no dey sing same style So why you Dey tell am say he no go reach 1 nah wetin Dey vex me be that if you see the energy wey I use stream chance that time ehn now he don dey behind him
1
1
2
@TousiTVOfficial
Tousi TV
2 days
Tousi TV has officially launched on X! Your daily source for real-time news updates, sharp analysis, and perspectives that matter. Follow @TousiTVOfficial for breaking stories and in-depth coverage.
169
321
1K