@Brixon_za_boss
Big Fish ♠
2 years
This one I dey buy fuel ⛽ to watch Man u match, make Dem do well o.😏
26
3
55

Replies

@CatiaKyen
Plateau Middle-belt girl🌟
2 years
@Brixon_za_boss Sorry o🤣
1
0
2
@Brixon_za_boss
Big Fish ♠
2 years
@CatiaKyen Abeg free me o
1
0
1
@LongswarB
Local Man 🇳🇬
2 years
@Brixon_za_boss Them suppose do well o Boos!!
1
0
0
@Brixon_za_boss
Big Fish ♠
2 years
@LongswarB Yes o 🔴🔱
0
0
1
@AlhassanNankwat
NANKWAT.. NK🌹
2 years
1
0
0
@Brixon_za_boss
Big Fish ♠
2 years
@AlhassanNankwat They have started o 😭
1
0
1
@ifemi333
OnGOD 🇳🇬🇨🇦🐐
2 years
@Brixon_za_boss I just dey pity you how u go eat this night
Tweet media one
1
0
0
@Brixon_za_boss
Big Fish ♠
2 years
@ifemi333 Abeg I am not hungry. I need beer 🍺
Tweet media one
1
0
1
@toriaisraeel
T.O.R.I.A
2 years
@Brixon_za_boss Them shock you 😂😂
1
0
0
@Brixon_za_boss
Big Fish ♠
2 years
@toriaisraeel These days no be shock again o
1
0
1
@Doc_ducktor
cutepsycho
2 years
1
0
0
@Brixon_za_boss
Big Fish ♠
2 years
@Doc_ducktor I know say you go dey here
1
0
1
@blaqmendos_st
CUSTOMIZED URBAN WEARS IN NIGERIA
2 years
@Brixon_za_boss How Market na bruh
1
0
0
@Brixon_za_boss
Big Fish ♠
2 years
@blaqmendos_st Old news now
1
0
0
@GENTLEAUSTIN50
GENTLE
2 years
@Brixon_za_boss You still dey watch man u match?
1
0
1
@Brixon_za_boss
Big Fish ♠
2 years
@GENTLEAUSTIN50 Na my team fi life, I no get choice
1
0
0
@EmmanuelNoly
Nonso
2 years
@Brixon_za_boss Just checking up on you bro 🥲
1
0
0
@Brixon_za_boss
Big Fish ♠
2 years
@EmmanuelNoly Oga, you are late
1
0
1
@Brixon_za_boss
Big Fish ♠
2 years
@oluwaseun007 My mind full ground o
1
0
0